Mosquito Song - Seun Kuti

Mosquito Song - Seun Kuti

Альбом
Many Things
Год
2008
Язык
`영어`
Длительность
446150

아래는 노래 가사입니다. Mosquito Song , 아티스트 - Seun Kuti 번역 포함

노래 가사 " Mosquito Song "

번역이 포함된 원본 텍스트

Mosquito Song

Seun Kuti

Na wetin be this matter sef

Na wetin be this matter sef

Mosquito dey bitin me

E bite me I sick for body

E bite me for hand (Mosquitto dey)

E bite me for leg (Mosquitto dey)

E bite me for ear (Mosquitto dey)

Even bite me for mouth (Mosquito dey)

E bite me for nose (Mosquito dey)

E bite me for yansh (Mosquito dey)

Event bit me blo cos (Mosquito dey)

Ha ra ra ra

Tell me now now now now

Tell me now now now now now now

We don tire to dey sick

We don tire to dey die

Every day of every weel

E dey happen for your eye

Na the government of the people

No put clean water for the people

Na the government of the people

No take good care of the people

So I say make una hear

Shey na till we die finish una go (Stop the malaria)

Till we die finish una go (Stop the corruption)

Shey na till we die finish una go (Stop the malaria)

Till we die finish una go (Stop the corruption)

200만 개 이상의 가사

다양한 언어로 된 노래

번역

모든 언어로 고품질 번역

빠른 검색

몇 초 만에 원하는 텍스트를 찾으세요