Karishika (Part 2) - Falz feat. M.I and Show Dem Camp, Falz, Show Dem Camp

Karishika (Part 2) - Falz feat. M.I and Show Dem Camp, Falz, Show Dem Camp

Год
2015
Язык
`영어`
Длительность
243770

아래는 노래 가사입니다. Karishika (Part 2) , 아티스트 - Falz feat. M.I and Show Dem Camp, Falz, Show Dem Camp 번역 포함

노래 가사 " Karishika (Part 2) "

번역이 포함된 원본 텍스트

Karishika (Part 2)

Falz feat. M.I and Show Dem Camp, Falz, Show Dem Camp

God save me from karishika

I was stucked on the booty Like a car sticker

I was stucked on bress Like a brassiere

Until she give me problem Like a maths teacher

These girls mehn I no dey trust dem

Once u are posh, Den

Dey go form crush, Den

Dey go con rush men Into endorsement

Now she don brand you

She need reimbursement

To God b the glory For ma story

Girl wey dey hang out With me and my hommie

Say I will give u money If u know me

Started to levitate She was higher dan kpoli

After all our prayers to God

I promise I will never follow yansh at all

She raise my bp and cholesterol

And am speaking from experience

Like pastor boy

Killer with the flow Cus nobody sicker

The money and the fame Now coming quicker

Queen of the coast Don dey find a nigga

Lord save me from karishika

Killer with the flow Cus nobody sicker

The money and the fame Now coming quicker

Queen of the coast Done dey find a nigga

Lord save me from karishika

Am in dallas forming oil and gas dude

Treating her fat belly bell Like where u at boo

I see these karishikas Tryna pass through

Dem dey form wife Me I just dey catch cruise

Killer with d the flow Guess who

Flyest and the illest Call it bird flu

Any queen of the coast I reject you

Omo Who b karishika to a neptune

Flash back Did I tap that Make her back track

Too many karishikas On my snap chat

Tryna confuse me When I see that yansh clap

But is premature In and out Sharp sharp

Rap cat

Battle through lasgidi with my woes

Just aBells on my heels

Lord Keep me on my toes

Why I ain gat time To chill

U Can say am being cold

When they see u making mills

They start coming for your soul

Like, One karashika, Two karashika

Omo cool down No time nice to meet ya

Queen of the night

Come dey form monalisa

That’s why falz call some guys

Come dey feature for karishika

Oh Lord karishika, Karishika

Oh lord karishika

And am back with the

U can touch it But u feel it

SEE these boys are me artillery

And now we on the killing screen

These karishikas feeling me

I see dere spirit vividly

Dey trying to get my soul

But I fade Before dey finish me

Diminish me

Dey go suck u dry Like some kilishi

Because we running this

Dey just exercise utility

Oh lord karishika, Oh lord

Killer with the flow Cus nobody sicker

The money and the fame Now coming quicker

Queen of the coast Don dey find a nigga

Lord save me from karishika

Killer with the flow Cus nobody sicker

The money and the fame Now coming quicker

Queen of the coast Don dey find a nigga

Lord save me from karishika

Wetin u smoke

Wey dey make u feel like lioness

Queen of the coast Oya

Recover from your highness

U think I’ll let u come And

Lie down on my mattress

Dey initiate a man

To the brotherhood of darkness

Why e be say

Elegushi beach Be your address

You see the spirit Wey u cover

Under that dress But u say u pure

U dey form sister Agnes U dey try

U should get an Oscar U na actress

Wey ogbanjeI dey bind mami water

Eyin iya aje Eh ma try gbabi koja

Such a beauty queen I for marry adeshola

Till I come see with my eyes Shes having comma

Mo Double cross eh Kotomu Moh sarey soda

I no know How chioma

Take put me for tight corner

If we fall for d sexyness

Treat them with the negligence

Lord have mercy

Save us from the pestilence

Killer with the flow Cus nobody sicker

The money and the fame Now coming quicker

Queen of the coast Don dey find a nigga

Lord save me from karishika

200만 개 이상의 가사

다양한 언어로 된 노래

번역

모든 언어로 고품질 번역

빠른 검색

몇 초 만에 원하는 텍스트를 찾으세요