Oya Come Make We Go - 2Baba, Sauti Sol

Oya Come Make We Go - 2Baba, Sauti Sol

Год
2016
Язык
`영어`
Длительность
259770

아래는 노래 가사입니다. Oya Come Make We Go , 아티스트 - 2Baba, Sauti Sol 번역 포함

노래 가사 " Oya Come Make We Go "

번역이 포함된 원본 텍스트

Oya Come Make We Go

2Baba, Sauti Sol

oya come we go

make we go to all the places wey we talk say we go like to go before

make we go, make we see

wetin them dey do for there

make we feel am make we check am

if na two head them dey use we go know whether na truth or whether na lie dem

dey blow oya come make we go oya come make we go

oya come we go

make we go to all the places wey we talk say we go like to go before make we go,

make we see

wetin them dey do for there

make we feel am make we check am

if na two head them dey use we go know thats how we learn new something

we go know if na truth or na lie dem dey blow

oya come make we go oya come make we go

i know people keep on telling you there’s nothing like a miracle if you try in

this circle of life but I am an example i know that you can make it in this

life

if only you try to stand up and big up your chest but let nobody tell you make

you Naijaextra.com settle for less whenever you are afraid,

just hold my hands sharp sharp show make we alele dey go

oya come we go make we go to all the places wey we talk say we go like to go

before

make we go, make we see

wetin them dey do for there make we feel am make we check am

if na two head them dey use we go know but na after we go we go know whether na

truth or whether na lie dem dey blow

oya come make we go oya come make we go

oya come we go

make we go to all the places wey we talk say we go like to go before make we go,

make we see wetin them dey do for there make we feel am make we check am

if na two head them dey use we go know thats how we learn new something we go

know if na truth or na lie dem dey blow

oya come make we go oya come make we go

A child is born into this world

she takes one step and two step and what next?

a life to remember (???) if you dont try, you dont get and if you dont go

then you never ever know (no) if you dont jump, you never fly and if you dont

fall then you never feel the pain cos time is a healer

pain is a teacher music is a stress relief i will be a believer

oya come we go (wan ne)

make we go to all the places wey we talk say we go like to go before make we go,

make we see

wetin them dey do for there make we feel am make we check am if na two head

them dey use we go know but na after we go we go know whether na truth or

whether na lie dem dey blow

oya come make we go oya come make we go

oya come we go make we go to all the places wey we talk say we go like to go

before make we go, make we see wetin them dey do for there make we feel am make

we check am

if na two head them dey use we go know thats how we learn new something we go

know if na truth or na lie dem dey blow oya come make we go oya come make we go

200만 개 이상의 가사

다양한 언어로 된 노래

번역

모든 언어로 고품질 번역

빠른 검색

몇 초 만에 원하는 텍스트를 찾으세요