Right Here - 2face Idibia

Right Here - 2face Idibia

  • 출시년도: 2017
  • 언어: 영어
  • 지속: 4:50

아래는 노래 가사입니다. Right Here , 아티스트 - 2face Idibia 번역 포함

노래 가사 " Right Here "

번역이 포함된 원본 텍스트

Right Here

2face Idibia

Echo na wetin I go do

To make you see say my love for you na real

Baby it’s true

Echo-come on come on

Baby it’s right hope

Echo-come on come on

I don tey for this game

No be today

No go let your love walkaway

Baby it’s right here

Baby it’s right here

I was weak when you said you had to go

Tear drops crying like a mighty flow

But you turned around and said that you loved me so

How could I let you go

Oh no no no no no no no

Sorry I make you cry

Let’s talk about those days and how we used to play

I rewrite my words

Girl you know sey na your love I dey always they think of

Na wetin I go do to make you see

Say my love for you na real

Baby it’s true

Echo-come on come on

Baby it’s right hope

Echo-come on come on

Please don’t go

Oh I love you so

Bended knees see there’s more to show

Don’t need to be afraid

I won’t let you down

Cos since you’ve been here my life’s been turned around baby

Sorry I make you cry

Let’s talk about those days and how we used to play

I rewrite my words

Girl you know sey na your love I dey always they think of

Na wetin I go do

To make you see say my love for you na real

Baby it’s true

Echo-come on come on

Baby it’s right hope

Echo-come on come on

I don tey for this game

No be today

No go let your love walkaway

Baby it’s right here

Baby it’s right here

Say wetin I go do

Wetin I go say

To make your love make e no waka away

If I ever tell a lie walahi make I kpai

I dey so sorry baby walahi talahi

I will never ever make you wear another frown

Anything you want to do

You know I’ll be down

I’ll make you happy everyday of the party

I’ll make you feel like the queen with the crown

Sorry I make you cry

Let’s talk about those days we used to play

I rewrite my words

Girl you know sey na your love I dey always they think of

Na wetin I go do

To make you see say my love for you na real

Baby it’s true

Echo-come on come on

Baby it’s right here

Echo-come on come on

I don tey for this game

No be today

No go let your love slip away

Baby it’s right here

Baby it’s right here, right here, right her

I don tey for this game

No be today

No go let your love walkaway

Baby it’s right here

Baby it’s right here

See they can say what they wanna say

They can do what they wanna do

It don’t matter cos I love you

And I’ll place no one else above you

Oh my babe though you so fine

And it pleases me no mind

I’ll never do anything to hurt you

I’ll do my thing my world around you

Wetin I go do

Kenni’s music

E don tey no be today

Wetin I go do

2face see I don tey for this game

No be today

Wetin I go do

No be today

Come on come on baby

Na wetin I go do

Wetin I go do

Na wetin I go do

Wetin I go do

Right here right here it’s right here

아티스트의 다른 노래:

사이트에 새로운 텍스트와 번역이 추가되었습니다:

200만 개 이상의 가사

다양한 언어로 된 노래

번역

모든 언어로 고품질 번역

빠른 검색

몇 초 만에 원하는 텍스트를 찾으세요