AYO - Simi

AYO - Simi

Год
2021
Длительность
67160

아래는 노래 가사입니다. AYO , 아티스트 - Simi 번역 포함

노래 가사 " AYO "

번역이 포함된 원본 텍스트

AYO

Simi

My blessings come now

Favour fall down on me

Goodness and mercy follow me, everyday

Everything wey I touch

For this life, anything wey I want

Shey na mansion o, shey na porche o

Na me get am o

If friends dey doubt you, no mind dem

If bad belle come, make you bind dem

My time don come oo

Ayo wa ba le mi o

Ire ooo — ire

Ayomide o — Ayomide

Everyday ooo showers of blessings rain on me

Shey na money wey u want — Oya o

Abi o fe ra moto o

Time don come o

Oh Ayo wa ba le mi o

Happiness knocking — wole wa

Prosperity something — l’on gbe wa

And blessing calling

Oh Ayo wa ba Lemi o

Asiri wa a bo

Wherever we go

Victory wey no dey finish

A ni temi ni o

Loke loke — we no go run down

No more tension, no wahala

Tori ola wole

Owo tide o

Pounds anti dollar — Temi ni o

Ayo at’alaafia — ko je Temi o

Maa kiwi lowo lowo bi Adenuga

If u believe o s’amin o

Ani ko s’amin o

Ire ooo — ire

Ayomide o — Ayomide

Everyday ooo showers of blessings rain on me

Shey na money wey u want — Oya o

Abi o fe ra moto o

Time don come e oo — Ayo wa ba le mi o

Happiness knocking — wole wa

Prosperity something — l’on gbe wa

And blessing calling

Oh Ayo wa ba Lemi o

Atewo ko mi a ro

Olorire Oya ko ma ro

Emi re o eh eh

Oya dance the dance of olowo

As u go money go follow

Before u ask, God go answer

Ayo Ayo Ayo

Ayo sin mi dele o — sin mi dele o

Ola Bamidele

Pararara

Shey na money wey u want o — kowa o

Abi o fe ra moto o — Oya o

Time don come, joy don come

Oh Ayo wa ba le mi o

Happiness knocking — wole wa

Prosperity something — l’on gbe wa

And blessing calling

Oh Ayo wa ba Lemi o

Ore ore ore

Ore wa ba le mi o

Make this love

Dey sweet me for body

Ife wa bale mi o

Ireti wo le mi o

Ireti wo le mi o

Ayo Ayo Ayo

Ayo wa ba le mi o

200만 개 이상의 가사

다양한 언어로 된 노래

번역

모든 언어로 고품질 번역

빠른 검색

몇 초 만에 원하는 텍스트를 찾으세요