Mercy - adekunle gold

Mercy - adekunle gold

Год
2022
Язык
`영어`
Длительность
167500

아래는 노래 가사입니다. Mercy , 아티스트 - adekunle gold 번역 포함

노래 가사 " Mercy "

번역이 포함된 원본 텍스트

Mercy

adekunle gold

AG Baby carry body body

Bad Boy Deks no dey worry worry

Open my eyes show me who dey for me

Make I no dey pop rosé with my enemy

Scatter them far away across the seven seas

Helper wey dey disguise na principality

Oh lord have mercy mercy

This fake love don dey plenty plenty

Dem dey try do man dirty dirty

Jah Jah ma je a she sin she sin

Who born the pesin pesin

Wey wan cross me make dem try me try me

Red eye Red eye no more padi padi

Can’t kill my light I’m sorry sorry

When I show

Make dem make way make way

When I show

Make dem gbese

I go dey po

I go denge denge

I go dey po

Dem go wakakurukere

When I show

Make dem make way make way

When I show

Make dem gbese

I go dey po

I go denge denge

I go dey po

Dem go wakakurukere

As you can see I’m just beginning

And I trouble nobody

So make nobody bother mi

As you see me na God dey fight for me

Nobody touching me

Can’t stop my destiny

Wetin I do do do

Shey I be your telly your daily news

Been a long time man I paid my dues

I’m premium now so I pick and choose

Ni ita faaji won mo bi mo se je

Bad boy deks I no apologize

Bet on myself and I’m rolling the dice

Kilamity Kilamity o

Oh lord have mercy mercy

This fake love don dey plenty plenty

Dem dey try do man dirty dirty

Jah Jah ma je a she sin she sin

Who born the pesin pesin

Wey wan cross me make dem try me try me

Red eye Red eye no more padi padi

Can’t kill my light I’m sorry sorry

When I show

Make dem make way make way

When I show

Make dem gbese

I go dey po

I go denge denge

I go dey po

Dem go wakakurukere

When I show

Make dem make way make way

When I show

Make dem gbese

I go dey po

I go denge denge

I go dey po

Dem go wakakurukere

Tell me who dey for me

Make I no dey pop rosé with my enemy

Open my eyes show me who dey for me

Make I no dey pop rosé with my enemy

200만 개 이상의 가사

다양한 언어로 된 노래

번역

모든 언어로 고품질 번역

빠른 검색

몇 초 만에 원하는 텍스트를 찾으세요