Vision 2020 - Bella Shmurda, Olamide

Vision 2020 - Bella Shmurda, Olamide

Год
2022
Язык
`영어`
Длительность
221900

아래는 노래 가사입니다. Vision 2020 , 아티스트 - Bella Shmurda, Olamide 번역 포함

노래 가사 " Vision 2020 "

번역이 포함된 원본 텍스트

Vision 2020

Bella Shmurda, Olamide

Siri ben den den

Chee

Hmm, na me day sing song

Hmm

Bella Shmurda, Oh, Yeah

Hmm, O yeah

Everyday for the hustle, sey na one day for the hustler

Tomorrow get belle o

I don cry, I don pray, I don sing to my God o

Sey na which day man go popular

Karaye ma fi mi she ye ye o'

Ghetto Boys, we hustle, vision 2020

Our government dem promise

You know sey boys go chop, everyday we starving

Hunger in the city

Mama called me sey Chinedu is balling

What are You doing son?, You’re dulling

4 years in LASU is really nothing

Better get that money son. oya start

Omotena call me sey she don get belle

My man papa must to not hear

I been thinking o, I been thinking o

I been thinking o I been thinking

Moyawo lowo Lati,

I go Alaba, I buy lappy

I hustle for 6 months, I no get Money

Shoutout to My Nigga wey dey sub for me

A problem shared is a problem solved

I tell my niggas so we get them solved

So we get them solved

Yeah eh

I just wanna see my friends in the Range Rover

When I pull up in the phantom, tell them bitches it’s game over

Popping pills n tha perc, I was chilling on the coda

Doing things I like

She watched the Poco dance, Calcu master

This is the lifestyle, Bella Shumrda

Everyday me Ganja, Everyday me Ganja

Aje wole mi, aje

Owo wole me, owo

Ire wole mi ire

Aje wole aje

Owo le me owo

Ola wole me ola, ire wole me ire

Ghetto Boys we hustle, vision 2020

Our government dem promise

Light go dey, road go good, water go good

Water go flow, everything na scam

Na scam, na scam

Light go good, water go flow

Everything na scam

Vision 2020 ah, Vision 2020 eh

Dem do this, dem do that

200만 개 이상의 가사

다양한 언어로 된 노래

번역

모든 언어로 고품질 번역

빠른 검색

몇 초 만에 원하는 텍스트를 찾으세요