20 10 20 - Burna Boy

20 10 20 - Burna Boy

Год
2020
Язык
`영어`
Длительность
213710

아래는 노래 가사입니다. 20 10 20 , 아티스트 - Burna Boy 번역 포함

노래 가사 " 20 10 20 "

번역이 포함된 원본 텍스트

20 10 20

Burna Boy

Shey you never hear

About the things wey happen there Abi your eye never clear

Mankind so wicked

Lets talk about my government open your mind and your ears Wetin happen

Shey na jazz o

Make my people suffer suffer All their nyanshes don dey open Everything don

scatter scatter

20th of October 2020

You carry army go kill many youth for Lekki

Na so WATER OOO WATER runaway my eyes Nothing you go talk wey go justify the

case of thir murder

The chief of staff, th commander and the army wey carry order

Mr President, Mr Governor

Godfather, gbo gbo IJOBA

All your atrocity

All of your corner corner

Make all the DEADBODY disturb you for your dream

The money wey you thief yapa for your azza You don turn our graduates to common

beggars All the book them go no matter

Cuz you no go get job if you no know godfather

The Chief of staff, the commander and the army wey carry order

Mr President, Mr Governor

Godfather, gbo gbo IJOBA

All your atrocity

All of your corner corner

Make all the DEADBODY disturb you for your dream

20th of October 2020

You carry army go kill many youth for Lekki

Na so WATER OOO WATER runaway my eyes Nothing you go talk wey go justify the

case of their murder

We give them many chances Dem FAIL my people

And When we cry for justice Them kill my people

Walahi ALL of YOU

Their lives are on you

We no go ever forget all the youths Wey die for TOLLGATE

200만 개 이상의 가사

다양한 언어로 된 노래

번역

모든 언어로 고품질 번역

빠른 검색

몇 초 만에 원하는 텍스트를 찾으세요