Comma - Burna Boy

Comma - Burna Boy

Альбом
Twice As Tall
Год
2020
Язык
`영어`
Длительность
170880

아래는 노래 가사입니다. Comma , 아티스트 - Burna Boy 번역 포함

노래 가사 " Comma "

번역이 포함된 원본 텍스트

Comma

Burna Boy

This is for all my comma babes, mehn

Comma way

Wetin be this oh comma

E Don finish oh comma

Something de miss oh comma

I suspect you, oh

Champion no be easy, oh comma

Wetin be this oh comma

I no believe oh comma

Commot for your feelings oh comma

Jejely sit down

Make you no come tell me shit now, comma

Bad energy Bawo

I go change am to another thing now, oh comma

My baby jupa

Make you whine to the sound of the guitar, oh comma

Start to dey sing loud

If you like the vibe I fit bring now, comma

Omo Ologo oluwaburna mo jigi jigi

And if you want to see me, holla my nigi nigi (Richie, Richie)

Una know say me I dey keep am, oh really, really

My people no say money, dey ton ba ri mi ri mi

Wetin be this oh comma

E Don finish oh comma

Something de miss oh comma

I suspect you, oh

Champion no be easy, oh comma

Wetin be this oh comma

I no believe oh comma

Commot for your feelings oh comma

Jejely sit down

Make you no come tell me shit now, comma

Bad energy Bawo

I go change am to another thing now, oh comma

My baby jupa

Make you whine to the sound of the guitar, oh comma

Start to dey sing loud

If you like the vibe I dey bring now, comma

Omo Ologo oluwaburna mo jigi jigi

And if you want to see me, holla my nigi nigi (Richie, Richie)

Una kno say me I dey keep am, oh really, really

My people no say money, dey ton ba ri mi ri mi

I dey see comma there

I dey see comma, comma, comma there

I dey see comma there

I dey see comma, comma, comma there

Your body bad, your body bad, oh

I dey see comma there

With your fake breast, with the silicon, girl

I dey see comma there

With your booty so big and your leg so slim baby

I dey see comma there

Tell me why your skin so light and your elbow black, baby?

I dey see comma there

I dey see comma there

I dey see comma, comma, comma there

I dey see comma there

I dey see comma there

Comma there

This is for all my comma babes, mehn

Comma way

200만 개 이상의 가사

다양한 언어로 된 노래

번역

모든 언어로 고품질 번역

빠른 검색

몇 초 만에 원하는 텍스트를 찾으세요