As I Dey Go - D'Banj

As I Dey Go - D'Banj

Год
2017
Язык
`영어`
Длительность
289900

아래는 노래 가사입니다. As I Dey Go , 아티스트 - D'Banj 번역 포함

노래 가사 " As I Dey Go "

번역이 포함된 원본 텍스트

As I Dey Go

D'Banj

Plenty blessings just dey follow me everywhere as I dey go

Open doors in all my ways everyday as I dey go

If dem like make dem do anyhow I go still make my money

Some of them dey ask question na God write my story, my series

If at all dem jealous us we still sweet like honey, like sugar

Dollar like na one thousand we go still buy Ferrari pelu Bugatti

Kokanye Kokanye

Oh oh oh

Kokanye

Kokanye Kokanye

Ah ah ah ah

Kokanye Kokanye

Listen

God sef don forbid for me to be loser

Anywhere we go na we be the shakers and the movers

But if you don’t know you will never know, tan ba so jekin je ko mo,

maa duro jaye yii kale

As I dey go (x10)

Plenty blessings just dey follow me everywhere as I dey go

Open doors in all my ways everyday as I dey go

If dem like make dem do anyhow I go still make my money

Some of them dey ask question na God write my story my series

If at all dem jealous us we still sweet like honey like sugar

Dollar like na one thousand we go still buy Ferrari pelu Bugatti

Kokanye Kokanye

Oh oh oh

Kokanye

Kokanye

Kokanye Kokanye

Ah ah ah ah

Kokanye Kokanye

God sef go forbid for you to be loser

Shey na you shey na you and you want to be a super, superstar

But if you don’t try you no go know, bo n se pawo bo n se lola Ko de duro jaye

yii kale

As I dey go (x10)

Plenty blessings just dey follow me everywhere as I dey go

Open doors in all my ways everyday as I dey go

If dem like make dem do anyhow I go still make my money

Some of them dey ask question na God write my story my series

If at all dem jealous us we still sweet like honey like sugar

Dollar like na one thousand we go still buy Ferrari pelu Bugatti

Kokanye Kokanye

Oh oh oh

Kokanye

Kokanye

Kokanye Kokanye

Ah ah ah ah

Kokanye Kokanye

200만 개 이상의 가사

다양한 언어로 된 노래

번역

모든 언어로 고품질 번역

빠른 검색

몇 초 만에 원하는 텍스트를 찾으세요