Dis Kind God - EBEN

Dis Kind God - EBEN

Год
2014
Длительность
222230

아래는 노래 가사입니다. Dis Kind God , 아티스트 - EBEN 번역 포함

노래 가사 " Dis Kind God "

번역이 포함된 원본 텍스트

Dis Kind God

EBEN

As I enter this place

I see people wey God e bless

Miracles are happening everywhere

Can you feel it in the athmosphere

Thank God say God e no be man o o o

Tell me how you for do

Thank God say God e no be man o

He has done it for you

This kain God e oh (oh oh oh)

I never see your kind e oh (oh oh)

This kain God e oh (oh oh oh)

Youre always on my mind,

everyday and night

This kain God e o

coughs

verse two.

let’s go

uh

Some people dey for corner dey wonder (wonder)

Na wetin you dey do wey you hammer (hammer)

I know you say you get e father (father)

chai

And your mother na trader

Tell me how yu do, do your fine clothes

Some dey wonder how yu dey get dough

Na wetin be your logo, dey wan know

Say my brother, wetin and wetin dey dey dey wan know

Thank God say God e no be man oh oh oh

Tell me where I for dey eh eh eh

Thank God say God e no be man oh oh

He has done it again

This kind God e oh (oh oh oh)

I never see your kind e oh (oh oh)

This kind God e oh (oh oh oh)

Youre always on my mind,

everyday and night

This kind God e oh (oh oh oh)

I never see your kind e oh (oh oh)

This kind God e o

eh yea

agam’eburu gi pere

chi’mo

agam’poro gi si’ala

You too dey do

good-u good-u

good God almighty

I never see your kind o

I never see your kind o

Always on my mind

This kind God e oh (oh oh oh)

I never see your kind e oh (oh oh)

This kind God e oh (oh oh oh)

Youre always on my mind,

everyday and night

Youre always on my mind

Always on my mind

everyday and night

everyday and night

youre always on my mind

youre always on my mind

everyday and night

good God almighty

this kind God e o

I never see your kind at all e oh oh

This kind God e oh

Good God.

200만 개 이상의 가사

다양한 언어로 된 노래

번역

모든 언어로 고품질 번역

빠른 검색

몇 초 만에 원하는 텍스트를 찾으세요