Two Criminals - Erigga, Zlatan

Two Criminals - Erigga, Zlatan

Год
2019
Язык
`영어`
Длительность
211670

아래는 노래 가사입니다. Two Criminals , 아티스트 - Erigga, Zlatan 번역 포함

노래 가사 " Two Criminals "

번역이 포함된 원본 텍스트

Two Criminals

Erigga, Zlatan

Day break, everywhere burst

Abeg!

Kapaichumarimarichopaco

Wo!

I be badman original

If no be money matter biko don’t call my cellular

Na who popo catch na him be criminal

We be V.I.P for this town na you be regular

Abeg

We be badman original

If no be money matter biko don’t call my cellular

Na who popo catch na him be criminal

We be V.I.P for this town na you be regular

Ego

Kudi

Owo

Wrapper

Erigga

Zlatan

Pawon

Pelu Lampard

Wo!

Ego

Kudi

Owo

Wrapper

Erigga (Wahala)

Zlatan (Abeg)

Pawon

Pelu Lampard

Na who popo catch na him be criminal

Verse 1 Erigga

Who you know for the street wey dey carry talk (paper)

Voltage wey dey carry chalk

(Abeg)

Ask your girl who dey carry fork

But I dash you pack, your girl too dey carry chalk

I slack her pants run enter waf for side

For two weeks na my hotel she dey residents

Like stereo, she no wan let my nipple go

So addicted, you such say she dey sniff coco?

Eeh God money too sweet abeg

Rise her leg the kind style when I bean abeg

Quench her find join am, I no dey feel bad

Waka leave them go one side go smoke my laud

Warri crisis pikin, no shit in speaking

You thinking stinking

Fuck what you’ve been drinking

Professor Linkin toward this jogodo

Who wan jump if I hold am na kokoko

Badman

I be badman original

If no be money matter biko don’t call my cellular

Na who popo catch na him be criminal

We be V.I.P for this town na you be regular

Abeg

We be badman original

If no be money matter abeg don’t call my cellular

Na who popo catch na him be criminal

We be V.I.P for this town na you be regular

Ego

Kudi

Owo

Wrapper

Erigga

Zlatan

Pawon

Pelu Lampard

Wo!

Ego

Kudi

Owo

Wrapper

Erigga

Zlatan

Pawon

Pelu Lampard

Kapaichumarimarichopaco

Rapper bi temi bai wonri

200만 개 이상의 가사

다양한 언어로 된 노래

번역

모든 언어로 고품질 번역

빠른 검색

몇 초 만에 원하는 텍스트를 찾으세요