아래는 노래 가사입니다. How Far , 아티스트 - Falz feat. Sir Dauda, Falz, Sir Dauda 번역 포함
번역이 포함된 원본 텍스트
Falz feat. Sir Dauda, Falz, Sir Dauda
Someone told me long ago say life go better.
Still we dey under the weather
So someone tell me how far
This is 1960 we Don dey wake even now self we still dey the matter.
How far.
I beg tell me how far.
wild life we here just be somehow
Why some people no fit get food when dey want
chow.
yet some people fill am jets for their compound.
Why that money no fit come around.
So when I need me sofa let me have some on
Ground.
Why children no fit go school Why are they on sound.
Why they no fit full fill their dreams like they feel like to.
And this rate of poverty lochi hiatu.
(How far)
Them say oil dey wo kia lodjor.
Otali sey dem wise pass Solomon.
Them miss manage everything ok ed a wu mu.
Giant of Africa Oshewalugu.
Poor man they hustle he dey fine work
다양한 언어로 된 노래
모든 언어로 고품질 번역
몇 초 만에 원하는 텍스트를 찾으세요