Dem bobo - Femi Kuti

Dem bobo - Femi Kuti

Альбом
Africa Shrine
Год
2004
Язык
`영어`
Длительность
431570

아래는 노래 가사입니다. Dem bobo , 아티스트 - Femi Kuti 번역 포함

노래 가사 " Dem bobo "

번역이 포함된 원본 텍스트

Dem bobo

Femi Kuti

Verse 1

Yesterday, Dem tell us sey,

Sey today, na we go gain

So we struggle, suffer dey,

For this new democratic change

But the truth of the matter be sey,

Dem disguise another way

To continue their crooked ways

Oh Yes!

Dem bobo!

Chorus

Dem bobo your mama!

Dem bobo your papa!

Dem bobo your mama!

Dem bobo your papa!

Dem bobo your grandmama!

Dem bobo your grandpapa!

Dem bobo the market women!

Dem bobo you journalist!

The human right activists!

In the name of DEMOCRACY!

Dem bobo your mama ahahaha ahaha!

Verse 2

For tomorrow, they make us wait

Then again, we wait in vain

So many troubles in the rain

To make this a proper mighty change

But the truth of the matter be sey,

Dem disguise another way.

To continue their crooked ways

Repeat Chorus

200만 개 이상의 가사

다양한 언어로 된 노래

번역

모든 언어로 고품질 번역

빠른 검색

몇 초 만에 원하는 텍스트를 찾으세요