King - Fireboy Dml

King - Fireboy Dml

Альбом
Laughter, Tears & Goosebumps
Год
2019
Язык
`영어`
Длительность
164950

아래는 노래 가사입니다. King , 아티스트 - Fireboy Dml 번역 포함

노래 가사 " King "

번역이 포함된 원본 텍스트

King

Fireboy Dml

Ouuu aaaa

Fireboy here so

(Shawdy pull up in the backside)

Verse one

Gbemi sori bi gele

I’m a king, ma fi mi sere

All the girls calling me bebe

See me see gbege (mogbe)

Fine boy wey con sabi sing again

Tell me wetin you need again

Omo forget see gbagbe

Me I be complete package (ooo)

Pre-chorus

Me I fit fight for your love

But I no fit beg for your love

I no fit beg for your love

I no fit beg for your love

Baby, baby se’mi bi oba (bi oba)

I want you to treat me like a king

Baby, baby se’mi bi oba (bi oba)

Verse two

Wetin you need bebe

I get sauce, get juice bebe

I get everything for you babe (as long as you dey)

Bad boy wey you no fit use play game

I be king, ma fi mi sere

Girl you know so ma lo farawe (farawe)

Pre-chorus

Me I fit fight for your love

But I no fit beg for your love

I no fit beg for your love

I no fit beg for your love

Baby, baby se’mi bi oba (bi oba)

Treat me like a king

Baby, baby se’mi bi oba (bi oba)

Hook

Fine boy wey con sabi sing again

Tell me wetin you need again

So fun mi, ki lo tun fe, ki lo tun fe kin se fun e

(Shawdy pull up in the back)

Fireboy here so

200만 개 이상의 가사

다양한 언어로 된 노래

번역

모든 언어로 고품질 번역

빠른 검색

몇 초 만에 원하는 텍스트를 찾으세요