Oyege - Frank Edwards

Oyege - Frank Edwards

Год
2016
Язык
`영어`
Длительность
208350

아래는 노래 가사입니다. Oyege , 아티스트 - Frank Edwards 번역 포함

노래 가사 " Oyege "

번역이 포함된 원본 텍스트

Oyege

Frank Edwards

My God is a very big God

He no dey fail oh he no dey lie

If he talk am he Don do am oh

That is why we dey praise am oh

The things wey give us papa

Na him we dey bring am so

Papa you no dey fail

I will praise you in a RockTown way

Oyigi Yege Yege ah eh

Oyege Yege Yege ah eh

Oyigi Yege Yege ah eh

Oyege Yege Yege ah eh

Oyigi Yege Yege ah eh

Oyege Yege Yege ah eh

Oyigi Yege Yege ah eh

Oyege Yege Yege ah eh

Oh na na na

Oya carry the problem come

My father is on and able

(You know what I mean)

Ah, oshodi eh

Jehova talk and do

Plenty miracle everywhere

Goodness and mercy follow me oh

Onye amuma Elijah eh

Oya make we begin dey praise am eh

Oyigi Yege Yege ah eh

Oyege Yege Yege ah eh

Oyigi Yege Yege ah eh

Oyege Yege Yege ah eh

Oyigi Yege Yege ah eh

Oyege Yege Yege ah eh

Oyigi Yege Yege ah eh

Oyege Yege Yege ah eh

Everywhere I go Dem dey call my name

Say this boy you be super star oh

I dey tell them sey no be me do am

Na Baba God Be the super star oh

Oyigi yeh nah confirm oh

Annointing yaga for my head oh

Jesus no body be like you

Me I go praise you for ever more

Onye oma meh you do well for me

Goodness and mercy follow me oh

Onye amuma Elijah eh

Oya make we begin dey praise am eh

Oyigi Yege Yege ah eh

Oyege Yege Yege ah eh

Oyigi Yege Yege ah eh

Oyege Yege Yege ah eh

Oyigi Yege Yege ah eh

Oyege Yege Yege ah eh

Oyigi Yege Yege ah eh

Oyege Yege Yege ah eh

Life no dey two make you live am well

Everyday you wake make you thank God oh

If no be God you for Don jam motto

Igwe we dey praise your name

Plenty miracles every where

Goodness and mercy follow me oh

Onye amuma Elijah eh

Oya make we begin dey praise am eh

Oyigi Yege Yege ah eh

Oyege Yege Yege ah eh

Oyigi Yege Yege ah eh

Oyege Yege Yege ah eh

Oyigi Yege Yege ah eh

Oyege Yege Yege ah eh

Oyigi Yege Yege ah eh

Oyege Yege Yege ah eh

200만 개 이상의 가사

다양한 언어로 된 노래

번역

모든 언어로 고품질 번역

빠른 검색

몇 초 만에 원하는 텍스트를 찾으세요