God Di Kam - Jovi

God Di Kam - Jovi

Год
2019
Язык
`영어`
Длительность
167470

아래는 노래 가사입니다. God Di Kam , 아티스트 - Jovi 번역 포함

노래 가사 " God Di Kam "

번역이 포함된 원본 텍스트

God Di Kam

Jovi

A don meet-up men them way dey Sabi shak!

A don meet-up chap dem way dey Sabi nack!

Pikin dry, only throat, but yi fit swallow pipe

Man d finish blow ya chap, the send yi back

We dey for thère, coast clear, ma eye red a lockam with cup nière

All ma other men them, they just want na beer

A tanap crate, crate disappear

Way way man d kam d men them get for fear

Ma foot don comot ground a dey me now na for air

Man d bolo inside studio anytime the whole year

Like ma sheo tight ontop that chair

At first a get time now a no care

Kind kind flow over flow bo e no fair

Na once in a blue moon ma flow over rare

D men them over soft all wuna na rotten pear

Anyman call me a go ask yi weti be the plan

You want take me go wuside way you no hold plan

Man d breeze lek a tanap corner fan

Perika no worry, hold d cent usam pay ya Trang

Just touch down we dey for bambili

D life na weti cef make a d feel the breeze

A take space sotey all d men dey no fit breath

A bad pass all d men dem but dey no fit gree

Time way money dey girl dey d call ma phone

Money mbolé dey like all man just forget my number

A check say men them really like me, na for dey a blonder

Ask me side way all them go a no fit know

Man don see all kana thing only for sika dough

Pays no d first helep talent make yi grow

All d men dey no fit learn because dey over know

A bolé lewa bolo jam so a use my head

A get bed, a no go lie a no d use the bed

A get blood look my eye see how the matter red

Mboko no fit die the thing d only spread

Just touch down we dey for bambili

D life na weti cef make a d feel breeze

A take space sotey all d men dey no fit breath

A bad pass all d men dem but dey no fit gree

200만 개 이상의 가사

다양한 언어로 된 노래

번역

모든 언어로 고품질 번역

빠른 검색

몇 초 만에 원하는 텍스트를 찾으세요