Bureau De Changer - Kcee

Bureau De Changer - Kcee

  • 출시년도: 2016
  • 언어: 영어
  • 지속: 3:29

아래는 노래 가사입니다. Bureau De Changer , 아티스트 - Kcee 번역 포함

노래 가사 " Bureau De Changer "

번역이 포함된 원본 텍스트

Bureau De Changer

Kcee

From today, I be bureau de changer

I get am for pound, I get am for Dollar

Spend the money eh, alhaji naira

And if e finish, we call e-money eh (e-money dey come) eh

As a bureau de changer (as a bureau de changer eh)

A mega bureau de changer (e le le le le bureau de changer)

Number one bureau de changer (number one bureau de changer)

Standard bureau de changer (standard bureau de changer)

Oga (ehn) spray the Naira (ok)

After the Naira make you spray the dollar oh (No time) eh

Kcee, number one baller (very big boy)

And when I ball I dey spray the dollar oh

Na one life wey we dey live no another

As we dey ball make we still dey thank jehovah

Ngwa putawa putanu ntanu kaitawa ego (chop money)

Oya putanu ntanu tanu kaitawa ego (everybody let’s go)

From today, I be bureau de changer

I get am for pound, get am for dollar

Spend the money eh alhaji naira (alhaji damburuko)

And if e finish, we call e-money eh

As a bureau de changer (as a bureau de changer eh)

A mega bureau de changer (e le le le le bureau de changer)

Number one bureau de changer (number one bureau de changer)

Standard bureau de changer (standard bureau de changer)

Asanwa (nne) do u remember (of course)

I been dey chike you na back in December

I send you WhatsApp nne you no dey answer.

(why na)

I pray to my God oh, e really answer

Na one life wey we dey live no another

As you dey ball make you still dey thank jehovah (common common eh)

From today, I be bureau de changer

I get am for pound, get am for dollar

Spend money eh, alhaji Naira

And if e finish we call e-money eh (e-money is coming) eh

As a bureau de changer (a bureau de changer eh)

A mega bureau de changer (e le le le le bureau de changer)

Number one bureau de changer (number one bureau de changer)

Standard bureau de changer (standard bureau de chnager)

Bureau de changer (just take it and go)

Bureau de changer

Standard bureau de changer (standard ballers)

International bureau de changer

Na one life wey We dey live, no another

As we dey ball make we still dey thank jehovah

Ngwa putawa, putanu tanu kaitawa ego

Oya putanu ntanu tanu kaitawa ego (from today)

아티스트의 다른 노래:

1

Komagbon

Sean Tizzle, Kcee • 2014

2

Limba

Kcee • 2015

3

Tele Mi

Harrysong, Kcee • 2014

사이트에 새로운 텍스트와 번역이 추가되었습니다:

200만 개 이상의 가사

다양한 언어로 된 노래

번역

모든 언어로 고품질 번역

빠른 검색

몇 초 만에 원하는 텍스트를 찾으세요