Judas - King Josh

Judas - King Josh

  • 출시년도: 2016
  • 언어: 영어
  • 지속: 3:01

아래는 노래 가사입니다. Judas , 아티스트 - King Josh 번역 포함

노래 가사 " Judas "

번역이 포함된 원본 텍스트

Judas

King Josh

Many many things wey i want to talk

Many many things way i want to yarn

Your most dangerous enemy fit be your best friend (i say)

Your most dangerous enemy could be found in your lover

Amongst every twelve there’s a Judas

I say every twelve a Judas

Time and chance is the only identification

To the mago-mago looku-looku talku-talku yimu-yimu corner-corner fake-fake

friends o.

Time and chance is the only identification

To the bad belle people dem.

Tell them say oke lan lo o…

Amen Halleluyah Amen

I go dey nowo nowo…

Amen Halleluyah Amen

Cos who God has blessed, no man can curse

Amen Halleluyah Amen

I go dey bimo lemo.

Amen Halleluyah Amen

Another thing way i want to talk

Another thing way i want to yarn

Dead body no dey wear makeup

Do what you can do when the time is right

Bestfriend, but na dem transport rumors

As we dey waka dey go, padi mi show your true colors

Amongst every twelve there’s a Judas

I say every twelve a Judas

Time and chance is the only identification

Communalism better pass individualism

But enmity waka killing the society

From the «frenemies» parading causing adversity

Oh no no no no no…

Time and chance is the only identification

To the bad belle people dem

Tell them say oke lan lo oooo…

Amen Halleluyah Amen

Amen Halleluyah Amen (I go dey nowo nowo)

Amen Halleluyah Amen (oooh… Cause who God has blessed no man can curse)

Amen Halleluyah Amen (Oke lan lo…)

200만 개 이상의 가사

다양한 언어로 된 노래

번역

모든 언어로 고품질 번역

빠른 검색

몇 초 만에 원하는 텍스트를 찾으세요