Upon Me - Kiss daniel, SugarBoy

Upon Me - Kiss daniel, SugarBoy

Год
2016
Язык
`영어`
Длительность
191160

아래는 노래 가사입니다. Upon Me , 아티스트 - Kiss daniel, SugarBoy 번역 포함

노래 가사 " Upon Me "

번역이 포함된 원본 텍스트

Upon Me

Kiss daniel, SugarBoy

As I enter my town when I see her

Pretty fine girl Monalisa

The body wey she carry na waya, na waya

And many men wanting to toast her

E be like say nothing dey freak am

The body wey she carry na waya, na waya

And you know na for better or worse my lady o

Together with you my babe

No matter what dem talk

So I say

Put your love upon me upon me upon me

But I supposed to marry someone like me like me like me

Baby no dey dull me, no dey whine me, ehneh

You better say yes, you better say yes oh

You better say yes oh

You are killing all the guys baby

Look to my eyes baby

Perfect silence when you’re working

Forget the loose see I’m shy oh babe

See your fine figure, Mumcy lo fi joh

I salute to your mama

Lightning over you like Rihanna

See your fine figure

Dey be liking all your friends e no easy

Girl I confess to you

Put your love upon me, girl

You fit to marry someone like me, baby oh oh

Put your love upon me, girl

I’ll be all all yours, faithfully oh yeah

I’ll be all all yours, faithfully oh yeah

Baby come closer o

So I can treat you better

Come closer o

Sugar boy eh

Call me the vado

Boy kiss

You already know it ghetto worldwide

Put your love upon me

Upon me

200만 개 이상의 가사

다양한 언어로 된 노래

번역

모든 언어로 고품질 번역

빠른 검색

몇 초 만에 원하는 텍스트를 찾으세요