Koré - Kore

Koré - Kore

  • 출시년도: 2015
  • 언어: 영어
  • 지속: 5:20

아래는 노래 가사입니다. Koré , 아티스트 - Kore 번역 포함

노래 가사 " Koré "

번역이 포함된 원본 텍스트

Koré

Kore

Hmmm

Shey na me be this

See my life don better

See the shame don waka

Dem no go know say you don suffer

Dem dey Cal you ajebutter

But you be real ajepako

See the levels don dey change

E makes me wanna give again

Wanna love again

No be today, e don tey

Na because I believe

Na because I believe, because I believe

Na because I believe, because I believe

Ohhhh

Na because you believe, because you believe

Na because you believe, because you believe

Somebody wey believe go say

Na because you believe, because you believe

Na because you believe, because you believe

Mummy no be you be this

Remember say Dem no believe say

You go marry

happily

You and daddy

Raise your pikin, raise your pikin_pikin

And all of them go be super-pikin, super-pikin, super-pikin

Just like me

Uhh ohhh

Na because you believe, because you believe

Na because you believe, because you believe

Ohhhh uhhh

Na because you believe, because you believe

Na because you believe, because you believe

I believe in you (because you believe)

You believe in me

We believe in God o (because you believe)

Imagine say, you no dey play lotto

You still dey drive correct motor

Imagine say, you no do magomago

Take commot for ajepako

Imagine say, I go die one day

But my name go remain, reigning

So great yeah

In Jesus I believe, believe uhhh

Na because I believe, because I believe

Na because I believe, because I believe

Na because you believe, because you believe

Na because you believe, because you believe

Yea yea uhhh

Sing with me

Na because you believe, because you believe

I believe in you, you believe in me

Na because I believe, because you believe

We believe in God o

Na because I believe, because you believe

Mummy believe, daddy believe, brother believe, sister believe (Na because you

believe, because you believe)

Igbagbo o gbogun, Igbagbo o ma gbogun o

What you believe you get, you get what you believe

Abegiiii, stop to vex o

I can’t repent o

Baa mi loni, loni

O ni kin woke, o ni kin woke

O fe somi doge

If I believe, o fe somi d’osha

Yes indeed

Laye ti mo wa

I believe, I will live, I’ll be rich

Yes indeed, I believe

아티스트의 다른 노래:

사이트에 새로운 텍스트와 번역이 추가되었습니다:

200만 개 이상의 가사

다양한 언어로 된 노래

번역

모든 언어로 고품질 번역

빠른 검색

몇 초 만에 원하는 텍스트를 찾으세요