아래는 노래 가사입니다. Free Your Mind , 아티스트 - Maleek Berry 번역 포함
번역이 포함된 원본 텍스트
Maleek Berry
Da da, oh na na na
Woah Woah woah
Papito yeah yeah yeah
You got to move your hips to this one
Yeah yeah yeah
Free your mind
Woah woah woah
Omoge open your eyes
Cause na only one life (ahhh)
Better shine shine your eye
Dem no want, make I see
Dem no want, make we free
Dem no want, make we see yeah
Yeah yeah yeah
Ahhh (yeah yeah yeah)
Yeah yeah yeah
Woah woah woah
O see ifeoma
I know say your papa dey suffer
I know say your mama dey Waka
I know say the landlord dey halla ay
Money no dey, hustle no pay
God e don tey ayyyy, oh yeah yeah
Baba God if I call you go answer
Tell me say if I call you go answer
Baba God if I call you go answer
Tell me say if I call you go answer o
Yeah yeah yeah
Free your mind
Woah woah woah
Omoge open your eyes
Cause na only one life (ahhh)
Better shine shine your eye
Dem no want, make I see
Dem no want, make we free o
Dem no want, make we see yeah
Ahhh ahh ahh
Yeah yeah yeah
Don’t be blind they don’t want you to see
Shine your eye Cus na you wey go see
Take your crown Cus na you wey go lead
Take your time baby water your seed
Who God Bless let no man ever curse no
Sons and daughters rising to destiny
In your heart, you gots to believe
We warriors they no go defeat us (yeah)
Baba God if I call you go answer
Tell me say if I call you go answer
Baba God if I call you go answer
Tell me say if I call you go answer o
Yeah yeah yeah
Free your mind
Woah woah woah
Omoge open your eyes (woah)
Cause na only one life (ahhh)
Better shine shine your eye
Dem no want, make I see
Dem no want, make we free
Dem no want, make we see yeah
Ahhh (yeah yeah yeah)
Yeah yeah yeah
Woah woah woah
다양한 언어로 된 노래
모든 언어로 고품질 번역
몇 초 만에 원하는 텍스트를 찾으세요