Show Me - Mantey, Schedule

Show Me - Mantey, Schedule

  • 출시년도: 2021
  • 언어: 영어
  • 지속: 3:06

아래는 노래 가사입니다. Show Me , 아티스트 - Mantey, Schedule 번역 포함

노래 가사 " Show Me "

번역이 포함된 원본 텍스트

Show Me

Mantey, Schedule

Show me how to get the money, show me how to get the money

Show me how to get the money, show me how to get the money

Show me how to get the money, show me how to get the money

Schedule

We dey grind so sey mommy go eat, first banger dj put on repeat

Call me hero miami with the heat, its whole new level my nigga im on fleek

Then things bi disgrace if you want be like m you for get pace

Wo b3 di amkyi b3ma menni backspace, i feel so compressed like a pancake

And my girl looks like Hillary Barnes, and im trying to put a millie in the

bank if you no dey like me nigga make you bounce, no plan b i dont even ve a

plan ei, so many girls in my dm

Pacific ocean but sey ano dey see them, We searching for the benz and the range

and the bm make dem take the W tsw no dey need them

Sprayze

Money money money money money, obiaa p3 sika nanso the way they work is funny

Once upon a time all i wanted was a grammy, im still chasing it they nevER

thought ill be here when its sunny (huh)

Ano dey kai when i last got broke, but adey kai when my paddies used to see me

as a joke

Lotto numbers adey stake pass 2−4-7 that number be fake pass, if i tell you say

a broke then i lie bad, the monies wey aget you no fit count sef

SPRAYZE TO THE WORLD, dem no nor who i be, making paer counting money that be all

I see. If im not your next feature dont text me again, forgeeti obiaa omo ada

Mantey

Show me how to make this pounds, show me how to make this cooounttt

You tell me say ano go fit to conquer, you tell me say a never go fit turn this

roooundd

Swear walahi ado, na who the fuck be you, still adey sweat for my circle,

we dey splash

Everywhere till its purple, still you dey talk ago jie my eye, only money talks

and they dont lie, paper bags got me looking head die, me ano dey trip ago chop

life

Searching for money ano dey go any where wey ano fit to afford oh

I just want a rover maybe a benz or a 4 by 4

아티스트의 다른 노래:

1

Amigos

Schedule • 2021

사이트에 새로운 텍스트와 번역이 추가되었습니다:

200만 개 이상의 가사

다양한 언어로 된 노래

번역

모든 언어로 고품질 번역

빠른 검색

몇 초 만에 원하는 텍스트를 찾으세요