Leg Over - Mr Eazi

Leg Over - Mr Eazi

Год
2018
Язык
`영어`
Длительность
198110

아래는 노래 가사입니다. Leg Over , 아티스트 - Mr Eazi 번역 포함

노래 가사 " Leg Over "

번역이 포함된 원본 텍스트

Leg Over

Mr Eazi

Zagadat

Dem come, body tan tan

It’s your boy Eazi

It’s E Kelly

My baby dey confuse me o with her bum bum

Wey she get a guy wey dey send her money from London

She dey see me like a «Johnny Just Come» (Zagadat)

When monkey dey work eh

Baboon e just dey chop

Me I go chop all the wash eh

As long as you give me my portion

Baby make you no dey rush me

Abeg make you treat me with caution

Ah, ah, aaahhh

Leg over

My baby gimme leg over ahn ahn

(Mxm)

Hang over

E be she dey gimme hang over eh eh

Leg over

My mama give me leg over eh eh

Game over

She dey come gimme game over

Eh eh

I dey confuse

I dey confuse

When you turn around

Baby you dey make I confuse ooo

You Douala like a, a Cameroon

Mesmerize the boy and baby make I confuse

Commando, you be commando

You dey command the boy with overload

Yeh yeh I no fit stand alone

I must call my guy before rendezvous

Me I go chop all the wash eh

As long as you give me my portion

Baby make you no dey rush me

Abeg make you treat me with caution

Ah, ah, aaahhh

Leg over

My baby gimme leg over ahn ahn

(Mxm)

Hang over

E be she dey gimme hang over eh eh

Leg over

My mama give me leg over eh eh

Game over

She dey come gimme game over

Ah

It’s your boy Eazi

My baby dey distract me o with her bum bum

Wey she get a guy wey dey send her money from London

She dey see me like a «Johnny Just Come» (Zagadat)

When monkey dey work eh

Baboon e just dey chop

Me I go chop all the wash eh

As long as you give me my portion

Baby make you no dey rush me

Abeg make you treat me with caution

Ah, ah, aaahhh

Leg over

My baby gimme leg over ahn ahn

(Mxm)

Hang over

E be she dey gimme hang over eh eh

Leg over

My mama give me leg over eh eh

Game over

She dey come gimme game over

Eh eh

I dey confuse oh oh oh

I dey confuse

When you turn around

Baby you dey make I confuse ooo

You Douala like a, a Cameroon

Mesmerize the boy and baby make I confuse

Commando, you be commando

You dey command the boy with overload

Yeh yeh I no fit stand alone

I must call my guy before rendezvous

200만 개 이상의 가사

다양한 언어로 된 노래

번역

모든 언어로 고품질 번역

빠른 검색

몇 초 만에 원하는 텍스트를 찾으세요