Gbadun Arawa - Olamide

Gbadun Arawa - Olamide

Год
2013
Язык
`영어`
Длительность
220880

아래는 노래 가사입니다. Gbadun Arawa , 아티스트 - Olamide 번역 포함

노래 가사 " Gbadun Arawa "

번역이 포함된 원본 텍스트

Gbadun Arawa

Olamide

I’ll never let you go

My baby no be so

Girl you know (ajo n gbadun arawa ni)

My money and my goal, my body and my soul

Girl you know (ajo n gbadun arawa ni)

Gbesoke

Komole

Ko ma roll (ajo n gbadun arawa ni)

Gbesoke

Komole

Ko ma roll (ajo n gbadun arawa ni)

Never let you, never go forget you

No be because I want to dey next you

See I want to be that bad man

Anytime wey you down wey go dey there dey pet you

I know people go do anything to get you

But no let that one dey affect you

Ever since the day that I met you, my money dey rain but I no let am wet you

Squad, na me and you

I turned to a beast to get me and you

God, you know me I rule

No bad man fit test, dem dey fear you

Far, away we go fly, those wey dey yarn we no need reply

Make dem dey do do bye-bye, we go frustrate them 'til dey do bye-bye

I’ll never let you go

My baby no be so

Girl you know (ajo n gbadun arawa ni)

My money and my goal, my body and my soul

Girl you know (ajo n gbadun arawa ni)

Gbesoke

Komole

Ko ma roll (ajo n gbadun arawa ni)

Gbesoke

Komole

Ko ma roll (ajo n gbadun arawa ni)

Remember, baby remember

To ba fimile bayii otun di December

Remember, baby remember

Hustler lomo, always out for the cheddah

Remember, baby remember

Anybody hate on the boy lasan ti e ba

To ba n gbowo l’ojuelegba, even to ba n ta ball bi Victor Ikpeba

If you feeling the boy, just be real with the boy

You are killing the boy please pity the boy

Abi you dey toy with the boy, nah Lagos city you dey run with the boy

Oya Baddo, Baddo sha

Baby, come closer

Ah, abi o ja, rapper to n jo makosa

I’ll never let you go

My baby no be so

Girl you know (ajo n gbadun arawa ni)

My money and my goal, my body and my soul

Girl you know (ajo n gbadun arawa ni)

Gbesoke

Komole

Ko ma roll (ajo n gbadun arawa ni)

Gbesoke

Komole

Ko ma roll (ajo n gbadun arawa ni)

I’ll never let you go

My baby no be so

Girl you know (ajo n gbadun arawa ni)

My money and my goal, my body and my soul

Girl you know (ajo n gbadun arawa ni)

Gbesoke

Komole

Ko ma roll (ajo n gbadun arawa ni)

Gbesoke

Komole

Ko ma roll (ajo n gbadun arawa ni)

I’ll never let you go

My body and my soul

Ajo n gbadun arawa ni o

200만 개 이상의 가사

다양한 언어로 된 노래

번역

모든 언어로 고품질 번역

빠른 검색

몇 초 만에 원하는 텍스트를 찾으세요