Danger - P.Square

Danger - P.Square

  • 출시년도: 2017
  • 언어: 영어
  • 지속: 4:35

아래는 노래 가사입니다. Danger , 아티스트 - P.Square 번역 포함

노래 가사 " Danger "

번역이 포함된 원본 텍스트

Danger

P.Square

See me, see wahala dey

Eh

Wahala dey

As we dey enter

Na saw some people just mental

Cos them dey feel this instrument

Everybody to the center

Omo wahala dey

Wahala dey

Them say p-square we don dey yarn again

We come rhyme again

From naija we don dey play away

Omo wahala dey

I dey see danger

You go see danger

Omo, see danger

We dey see danger

Wahala dey

Wahala dey oh

If them dey talk our agenda

Make them go check our calender

Na different countries we

Dey enter

From january to december

Omo, wahala dey

So make remember

na baba god be the defender we no retreat, we no

Surrender

Make take them back to sender

Omo wahala dey

Wahala dey hala dey

Them say p-square we don dey yarn again

We just dey force, we come dey rhyme again

From naija we do dey play away

Omo wahala dey

Repeat chorus

E don dey

Make we dey hustle make we enter

Them say them no go gree say we be stranger

Them say we we come from jail

We no remember

See where we dey today E no be today

Anything wey them like, make them do

Don’t let them get your way

All the bads things them do, dey fade away

Them say you

Na them go tire eh

We still dey hammer eh

See me see wahala dey

Wahala dey

Them say p-square we don dey yarn again

We just dey force we come dey rhyme again

From naija we don dey play away

Omo wahala dey

See danger 8x

Eh eh

아티스트의 다른 노래:

1

Shekini

P.Square • 2017

2

Fire

P.Square • 2019

3

Last Nite

P.Square • 2017

4

Anything

P.Square • 2017

5

Kiss Kiss

P.Square • 2017

6

Why E Be Say

P.Square • 2017

사이트에 새로운 텍스트와 번역이 추가되었습니다:

200만 개 이상의 가사

다양한 언어로 된 노래

번역

모든 언어로 고품질 번역

빠른 검색

몇 초 만에 원하는 텍스트를 찾으세요