Reggae Blues - Harrysong, Olamide, Iyanya

Reggae Blues - Harrysong, Olamide, Iyanya

  • 출시년도: 2015
  • 언어: 영어
  • 지속: 4:49

아래는 노래 가사입니다. Reggae Blues , 아티스트 - Harrysong, Olamide, Iyanya 번역 포함

노래 가사 " Reggae Blues "

번역이 포함된 원본 텍스트

Reggae Blues

Harrysong, Olamide, Iyanya

harry song

after the reggae play the blues

the blues the blues

make you do as i do

i do, i do

enjoy yourself baby boo

bae boo, bae boo

even your boo get a boo

a boo, a boo

share the gala, share the booze

the booze, the booze

everybody wanna groove

they grove, they groove

as far as e-money dey pay

dey pay, dey pay

Skibi ooo pop champagne oh ah ah

1: olamide

bobo see baddo wey dem dey boo

dey boo, dey boo

he dey tell amokachi the bull

the bull, the bull

see money for floor like swimming pool

the pool, the pool

eh dey gimme wings like redi bull

the bull, the bull

baby anything you want make i do

i do, i do

i no be tiger back to my bull

my bull, my bull

oya now, our master oh

e dey gbadun oh

if your body touch omoge she go get belle

jesu…

harry song

after the reggae play the blues

the blues the blues

make you do as i do

i do, i do

enjoy yourself baby boo

bae boo, bae boo

even your boo get a boo

a boo, a boo

share the gala, share the booze

the booze, the booze

everybody wanna groove

they grove, they groove

as far as e-money dey pay

dey pay, dey pay

sikibi ooo pop champagne oh ah ah

2: kcee

ladies call me talk and do

i talk, i do

cos i no dey for cock and bull

the bull, the bull

dance for reggae, dance my blues

the blues, the blues

na turn by turn life dey do

dey do, dey do

oya my madam

dance for me my madam

i like how you gbalam

i will spray you many dollar eh

oya my madam, dance for me my madam

i like how you gbalam

i spray you many dollar eh

harry song

after the reggae play the blues

the blues the blues

make you do as i do

i do, i do

enjoy yourself baby boo

bae boo, bae boo

even your boo get a boo

a boo, a boo

share the gala, share the booze

the booze, the booze

everybody wanna groove

they grove, they groove

as far as e-money dey pay

dey pay, dey pay

sikibi ooo pop champagne oh… ah ah

3: iyanya

baby say am more than good

his good, his good

na me dey put am in the mood oh

in the mood, in the mood

baby come over my place oh

my place, my place

make you dance the reggae, dance the blues

the blues, the blues

if you give am to me i go take am… take am

i like the way you dey shake am… shake am

call me daddy, i go call you mummy oh

i like the way you dey take am… take am

na only you wey no dey fake am… fake am

i call you mummy

just call me daddy oh, daddy

because

harry song

after the reggae play the blues

the blues the blues

make you do as i do

i do, i do

enjoy yourself baby boo

bae boo, bae boo

even your boo get a boo

a boo, a boo

share the gala, share the booze

the booze, the booze

everybody wanna groove

they grove, they groove

as far as e-money dey pay

dey pay, dey pay

skibi ooo pop champagne oh… ah ah

4: orezi

no go think am na dollar we spend no be… ah ah

na enjoyment i dey, cos me no come this life to suffer… eh eh

enugu girls dem like to do

to do, to do

as long as you get money to boost

to boost, to boost

baby your baka big like toolz

like toolz, like toolz

follow me come and pay your dues

your dues, your dues

i know that you’re feeling the nigga oh… nigga

and na my money, you feeling the knicker oh

knicker oh, knicker tinini tanana nita

sapala biko n

아티스트의 다른 노래:

4

Komagbon

Sean Tizzle, Kcee • 2014

5

LOML

Cheque, Olamide • 2021

8

Ur Waist

Iyanya, Emma Nyra • 2013

9

Wo!!

Olamide • 2017

10

Limba

Kcee • 2015

15

Yoga

Iyanya, Victoria Kimani • 2015

16

Triumphant

Olamide, Bella Shmurda • 2020

17

Bobo

Olamide • 2016

19

Mama

Iyanya • 2015

20

Illegal

PEPENAZI, Olamide • 2019

사이트에 새로운 텍스트와 번역이 추가되었습니다:

200만 개 이상의 가사

다양한 언어로 된 노래

번역

모든 언어로 고품질 번역

빠른 검색

몇 초 만에 원하는 텍스트를 찾으세요