Daily Basis - Reminisce

Daily Basis - Reminisce

  • 출시년도: 2016
  • 언어: 영어
  • 지속: 3:26

아래는 노래 가사입니다. Daily Basis , 아티스트 - Reminisce 번역 포함

노래 가사 " Daily Basis "

번역이 포함된 원본 텍스트

Daily Basis

Reminisce

I no get time to waste around

My life is sweet no be small oo

I’m making money on a daily basis

Making money on a daily basis

I no get time to waste around

My life is sweet no be small oo

I’m making money on a daily basis

Making money on a daily basis

If i no get mouth na tele tele

Now i don get plenty pepper

I must to shake town well well

Must to shake town well well

If i no get mouth na tele tele

Now i don get plenty pepper

I must to shake town well well

Must to shake town well

Ibile, them dey use dey play before but shit change

Dem underrate me wella but these days

When dem see me for street na to we kale

Oya baba oo ibile no fit fade

Gba gbabe na true joor kole sele

Everything to ro nisin lo’le tele

By His grace i say na forward ever

I dy run i dy go dey say i too clever

Won ti gba pe emi Loga i be master

O ti pe gan lati odo cabassa

I be giving dem giving dem baca

Sebi lion l’awon eyan Mufasa

I dn dy chop but mi o ti yo

The blessings I receive ko ti to

I am very determined like papillo

Very very bigger than tobambico

I no get time to waste around

My life is sweet no be small oo

I am making money on a daily basis

Making money on a daily basis

I no get time to waste around

My life is sweet no be small oo

I am making money on a daily basis

Making money on a daily basis

If i no get mouth na tele tele

Now i don get plenty pepper

I must to shake town well well

Must to shake town we well

If i no get mouth na tele tele

Now i don get plenty pepper

I must to shake town well well

Must to shake town well well

Allow me take you back to old school

We dey trek go studio with no shoes

Garri abo kan with pure water half bag

Juzt to fill our stomach to do one track

Fuel no dy jen wo session one track

Toothbrush ati toothpaste wan nu back pack

Black T-shirt but same jeans and same shoes

Just in case your session enter night cruise

All man don suffer all man don see

No man fit change wetin you want be

Just dey give them dey give dem no fear

When dey tire dey hear dey go begin hear

I dn dy chop but mi o ti yo

The blessings I receive ko ti to

I am very determined like papillo

Very very bigger than tobambico

I no get time to waste around

My life is sweet no be small oo

I am making money on a daily basis

Making money on a daily basis

I no get time to waste around

My life is sweet no be small oo

I am making money on a daily basis

Making money on a daily basis

If i no get mouth na tele tele

Now i don get plenty pepper

I must to shake town well well

Must to shake town we well

If i no get mouth na tele tele

Now i don get plenty pepper

I must to shake town well well

Must to shake town well well

아티스트의 다른 노래:

사이트에 새로운 텍스트와 번역이 추가되었습니다:

200만 개 이상의 가사

다양한 언어로 된 노래

번역

모든 언어로 고품질 번역

빠른 검색

몇 초 만에 원하는 텍스트를 찾으세요