아래는 노래 가사입니다. Bend Over , 아티스트 - Shatta Wale 번역 포함
번역이 포함된 원본 텍스트
Shatta Wale
Baby eyyy
You go make adey feel free like holiday
Because of you, baby I relocate oo
All for you, notin' ano go take oo
Lai, lai
Lai, lai
Baby me ano be like dem guys
Treat me right, all di time
Baby I say your security tight
Ano care if you dey BHIM Nation (BHIM Nation)
Maybe you fit dey Sark Nation (Sark Nation)
You go love me oo, I go make you
Shatta Movement baby, eyy
Bend over and take it
Take it for me
'cuz I’m in love, lo-lo-lo-lo-love
Lo-lo-lo-lo-love, lo-lo-lo-lo-love
Lo-lo-lo-lo-love, lo-lo-lo-lo-love
(Love with you my baby)
Baby don’t fear no, baby don’t fear no
Wɔ sɛ wɔbaa na noko, Wɔ sɛ wɔbaa na noko
Baby this your love, is so interesting
If you say you love me, baby I love you
If I close my eyes, only you adey see
Kɛ mayɛ han bo, don’t bargain
Haani onu ko yɛ Willy Wonker yeh
Mi sumɔ eyɛ sɛkɛ mi, wɔ kɛ majey
Baby no be today wey I start parade
Millions, inna di bank
So baby you no get problem
Shatta Movement baby, eyy
Bend over and take it
Take it for me
'cuz I’m in love, lo-lo-lo-lo-love
Lo-lo-lo-lo-love, lo-lo-lo-lo-love
Lo-lo-lo-lo-love, lo-lo-lo-lo-love
(Love with you my baby)
Baby eyyy
You go make adey feel free like holiday
Because of you, baby I relocate oo
All for you, notin' ano go take oo
Lie, lie
Lie, lie
Baby me ano be like dem guys
Treat me right, all di time
Baby I say your security tight
Ano care if you dey BHIM Nation (BHIM Nation)
Maybe if you dey Sark Nation (Sark Nation)
You go love me oo, I go make you
Shatta Movement baby, eyy
Bend over and take it
Take it for me
'cuz I’m in love, lo-lo-lo-lo-love
Lo-lo-lo-lo-love, lo-lo-lo-lo-love
Lo-lo-lo-lo-love, lo-lo-lo-lo-love
(Love with you my baby)
Shatta Movement baby, eyy
Bend over and take it
Take it for me
'cuz I’m in love, lo-lo-lo-lo-love
Lo-lo-lo-lo-love, lo-lo-lo-lo-love
Lo-lo-lo-lo-love, lo-lo-lo-lo-love
(Love with you my baby)
다양한 언어로 된 노래
모든 언어로 고품질 번역
몇 초 만에 원하는 텍스트를 찾으세요