아래는 노래 가사입니다. Where I Come From , 아티스트 - Shatta Wale 번역 포함
번역이 포함된 원본 텍스트
Shatta Wale
Where I come from, nobody go pay ransom
Where I come from
E be like sey nobody dey care oh my God
Where I come from, people dey try Phantom
Pikin dey fly to London
But I tell you If you try you go taya oo
Where I come from
Dem no fit talk people matter
That be why
Me I no dey go church oo
My bible for my chest oh
I be my own pastor
Lomi ee lomi
Ibe like I dey dream
I no wan wake up
Lomi ee ami
Lomi ee lomi
Wetin man no see before
Lomi ee lom, pah pah pah
Life is a war, I no wan fall
I say oh baba God
Help me break this wall
I know life is a war, I no wan fall
I say oh baba God
Help me break this wall
Where I come from
Many problem dey oo
I say no food for table
Before evening we crack our brain ooh
Where I come from
Okada be our transport
Trotro station be our airport
We no get Visa, so how we go fly oo
Where I come from
E be who you know oo
And where I come from
Nobody knows, nobody knows tomorrow
Lomi ee lomi
Ibe like I dey dream
I no wan wake up
Lomi ee ami
Lomi ee lomi
Wetin man no see before
Lomi ee lomi, pah pah pah
Life is a war, I no wan fall
I say oh baba God
Help me break this wall
I know life is a war, I no wan fall
I say oh baba God
Help me break this wall
Where I come from, nobody go pay ransom
Where I come from
Ibe like sey nobody dey care oh my God
Where I come from, people dey try Phantom
Pikin dey fly to London
But I tell you If you try you go taya oo
Lomi ee lomi
E be like I dey dream
I no wan wake up
Lomi ee ami
Lomi ee lomi
Wetin man no see before
Lomi ee lomi, pah pah pah
Life is a war, I no wan fall
I say oh baba God
Help me break this wall
I know life is a war, I no wan fall
I say oh baba God
Help me break this wall
다양한 언어로 된 노래
모든 언어로 고품질 번역
몇 초 만에 원하는 텍스트를 찾으세요