Always - Skales, Davido

Always - Skales, Davido

  • 출시년도: 2015
  • 언어: 영어
  • 지속: 4:00

아래는 노래 가사입니다. Always , 아티스트 - Skales, Davido 번역 포함

노래 가사 " Always "

번역이 포함된 원본 텍스트

Always

Skales, Davido

Tee di di di di di di di di di di di

It’s Davido

Tee di di di di di di di di di di di

Skales

OBO Baddest

S to the K

(Spellz!)

See this loving wey i get, e go take away your sorrow

See this loving wey i get, e go dey until tomorrow

See this loving wey i get, take the lead and I’ll follow

Baby always, always o

Yeah… my toyin tomato, my sweetest potato eh eh

Abeg just corporate o, omoge wa ka collabo eh eh

Come be my portrait o, i like your sexy figure 8 o eh eh

You make me prostrate o, come be my own date o

If na money you want I got it… ah eh I garrit

If na shopping you want I got it… ah eh I garrit

If na visa you want I got it… ah eh I garrit

Baby always, always Ooo

I‘m ready to go very far for your love, far afar

Let’s have a good time baby girl turn it up, turn it up

I love your behind, you got to be mine… ooshey

Give me a chance, to have this dance…

Say you want, even na money know say i no dey manage

What you want, if na love you know say i carry package

Baby girl you say you want, even na to travel

You say we go travel go everywhere

I don buy her what she want…

Ehh baby i buy you all thing, what she want

Baby always always, wait and I go purchase

Girl i gbadun your waist o, baby girl just rotate o

And i no dey complain, we go dey the front page

Baby always, always Ooo

Omo toh fine o, toh fine o, toh fine o, toh fine o

Omo toh set o, toh set o, toh set o, toh set o

Omo toh sweet o, toh sweet o, toh sweet o

I go love you always, always o

(Suka sounds… Spellz)

Baby always, always Ooo

아티스트의 다른 노래:

사이트에 새로운 텍스트와 번역이 추가되었습니다:

200만 개 이상의 가사

다양한 언어로 된 노래

번역

모든 언어로 고품질 번역

빠른 검색

몇 초 만에 원하는 텍스트를 찾으세요