아래는 노래 가사입니다. Any Day , 아티스트 - Stonebwoy 번역 포함
번역이 포함된 원본 텍스트
Stonebwoy
-•Cz my sorrows will be gone away tomorrow
•Who Jah Guide No fear Enemy Any day •dey go dey do dedede deedee
It Be The Song I Dey Sing Way Dey Inspire Them
Life I Dey Live Way Dey Inspire Them
Inna My Thing Dem Dey Put Eye Again
It Be The Speed I Dey Use Way Dey Retire Dem
I’m On Top Of Mi thing I’m A Controller
Dem Dey Do Dede Vuvuzela
A Bite Dem Ah Get By Me Premolar
I Run By Jah Energy, Solar
When God Say Yes A which Man Say No No No
See Dem Ah Go End Up inna Inferno
My Skin Tough Up Like A Rhino
No Weapon No Function None That I Know
Hele le Hele le To God It Be Koko
I Go My Dance O
Hele le Hele le I No Fear No Fokoo, Fokoo
다양한 언어로 된 노래
모든 언어로 고품질 번역
몇 초 만에 원하는 텍스트를 찾으세요