Fake Jersey - Téni

Fake Jersey - Téni

Год
2018
Язык
`영어`
Длительность
198190

아래는 노래 가사입니다. Fake Jersey , 아티스트 - Téni 번역 포함

노래 가사 " Fake Jersey "

번역이 포함된 원본 텍스트

Fake Jersey

Téni

Ooh

Dr. Dolor Entertainment

Won ni mo a fake jersey

Sho mo eji mi

Ti ba bi nu ma wo fake Gucci

Ko de ko anybody (anybody)

Won ni mo a fake jersey

Sho mo eji mi

Ti ba bi nu ma wo fake Gucci

Ko de ko anybody

I go to Nike website

They say the jersey don sell out

I call Emeka for yaba

Emeka say the jersey na 2500

I say Emeka give me 1500

Emeka say no madam I go give you for 2k

I say Emeka no ohh, no no

Won ni mo a fake jersey

Sho mo eji mi

Ti ba bi nu ma wo fake Gucci

Ko de ko anybody (anybody)

Won ni mo a fake jersey

Sho mo eji mi

Ti ba bi nu ma wo fake Gucci

Ko de ko anybody

I rememeber '98

Olise score the goal

I remember '94

Yekimi head the ball

I can’t come and kill myself

I can’t come and go and die

Wetin dey the Gucci there

Wetin dey the Fingi sef

I no fit forget Finidi oh, Finidi oh

I no fit forget Yekini oh, Yekini oh

I no fit forget Amokachi oh, Amokachi

I no fit forget Okocha oh, Okocha oh

Won ni mo a fake jersey

Sho mo eji mi

Ti ba bi nu ma wo fake Gucci

Ko de ko anybody (anybody)

Won ni mo a fake jersey

Sho mo eji mi

Ti ba bi nu ma wo fake Gucci

Ko de ko anybody

Iwobi oh

One day you go make us proud

I know say you go make us proud

One day you go make us proud

Kelechi eh

One day you go make us proud

I know say you go make us proud

One day you go make us proud

I no fit forget Finidi oh, Finidi oh

I no fit forget Yekini oh, Yekini oh

I no fit forget Amokachi oh, Amokachi

I no fit forget Okocha oh, Okocha oh

Won ni mo a fake jersey

Sho mo eji mi

Ti ba bi nu ma wo fake Gucci

Ko de ko anybody (anybody)

Won ni mo a fake jersey

Sho mo eji mi

Ti ba bi nu ma wo fake Gucci

Ko de ko anybody

200만 개 이상의 가사

다양한 언어로 된 노래

번역

모든 언어로 고품질 번역

빠른 검색

몇 초 만에 원하는 텍스트를 찾으세요