I Concur - Timaya, Don Jazzy

I Concur - Timaya, Don Jazzy

Год
2015
Язык
`영어`
Длительность
245960

아래는 노래 가사입니다. I Concur , 아티스트 - Timaya, Don Jazzy 번역 포함

노래 가사 " I Concur "

번역이 포함된 원본 텍스트

I Concur

Timaya, Don Jazzy

Boy nor fine I concur

say I short I concur

me i’m rich I concur

everything I concur

I like woman I concur

I like to make una dance I concur

Nwanne shack alcohol oh ooh

say my life on the go

have you ever seen a guy like me before

after all these talking I still dey scatter the floor

Anywhere you go na so my music e go

hey

Legup kpekele

shaky your eke hey

kpekele chop and run and kpeke

kpekele chop and run and kpekele

make sure you start to dey kpekele

hey hey hey

ehem concur

concur

yayba concur

i concur

I dey killy beat I concur

make you whine your bottom

Nwanne shack alcohol oh ooh

ahan

orugo

ahan

see

me i nor say the people dem love me and I know oh

na baba god dey bless me and I know oh

dema love my style hey

I dey make dem happy

people dem love my style hey

Dem say i dey Make dem happy

The mama and the papa dem know me

children Just dey happy

My brother shack alcohol oh ooh

Legup kpekele

shaky your eke hey

kpekele chop and run and kpeke

kpekele chop and run and kpekele

make sure you start to dey kpekele

hey hey hey

ehem concur

concur

yayba concur

i concur

I dey killy beat I concur

make you whine your bottom

Nwanne shack alcohol oh ooh

Don Jazzy

Oya ask your man

I be the one

dem dey talk about

anything dem talk

e dey come to go

na baba god hey

o ne we gi hey

o ne we gi hey

omo oni hem newi weya biko wey gboya hey

osukor hey

osukor sukor hey

osukor su nwa nkpi ya biko dabansin (oya pass)

I concur

Don jazzy concur

timaya concur

oya why dem nor go run come hey

my head too big I concur

I get big nose I concur

I too dey floss I concur

as the big head burst dem concur

I dey kill with beat but I concur

know I’m lacking you for talk

I dey make dem liking the bobo

Everybody like the bobo

Hey baby hey baby

Oya make I touch your bottom

hey baby hey baby

oya make you lick your bobo

Legup kpekele

shaky your eke hey

kpekele chop and run and kpeke hey

kpekele chop and run and kpekele hey

make sure you start to dey kpekele

hey hey hey

ehem concur

concur

yayba concur

i concur

I dey killy beat I concur

make you whine your bottom

Nwanne shack alcohol oh ooh

200만 개 이상의 가사

다양한 언어로 된 노래

번역

모든 언어로 고품질 번역

빠른 검색

몇 초 만에 원하는 텍스트를 찾으세요