Everything (Amen) - Timi Dakolo

Everything (Amen) - Timi Dakolo

  • 출시년도: 2021
  • 언어: 영어
  • 지속: 3:57

아래는 노래 가사입니다. Everything (Amen) , 아티스트 - Timi Dakolo 번역 포함

노래 가사 " Everything (Amen) "

번역이 포함된 원본 텍스트

Everything (Amen)

Timi Dakolo

Hummmmmmmmm

Humm humm humm hummm

Humm humm humm humm humm humm

Everything you put your hand go work amen!

Your name go open doors amen!

You self go be a boss amen!!!

amen!!!

amen!!!

Everything you put your hand go work amen!

Your name go open doors amen!

You self go be a boss amen!!!

amen!!!

amen!!!

Every hustler get him day hey hey

Wet the hustle go come dey pay hey hey

Your own e no go tey amen amen amen

If you dey find work do your own oh oh

God self go do him own oh oh

And flesh go cover bone amen amen amen

If you believe me say amen!

Amen

If you believe me say amen amen

If you believe me say amen amen amen amen

Everything you put your hand go work amen

Your name go open doors amen

You self go be a boss amen amen amen

Everything you put your hand go work amen

Your name go open doors amen

You self go be a boss amen amen amen

Sister wet wan marry since hey hey

Anty wey dey find pikin hey hey

One day you go born twins amen amen amen

Tenant wey don lose him job job job

Landlord come dey do like God God God

One day you go be land lord amen amen amen

Good news go locate you amen

Watch and see ee no go tey

If you believe me say amen oh amen amen amen

Everything you put your hand go work amen

Your name go open doors amen

You self go be a boss amen amen amen

Everything you put your hand go work amen

Your name go open doors amen

You self go be a boss amen amen amen

Long life go follow you amen

Strangers go favor you amen

Great men go honor you amen amen amen

One day you go sign the cheque oh amen

You self go drive a benz oh amen

This life go still make sense oh amen amen amen

Your children go make you proud oh amen

Bad people no go pull you down oh amen

One day you go run this town oh amen amen amen

You self go spray me money amen

Baby go call you honey amen

You self go host party amen amen amen

Dangote go be your friend amen

Otedola go be your friend amen

Adenuga go be your guy amen amen amen

Elumelu go be your guy amen

Abdusamad go be my guy amen

Rabiu go be my guy Amen amen amen

Your life no go end in shame amen

Your business go bring you gain amen

If you believe me say amen amen amen amen

Amen!!!

아티스트의 다른 노래:

사이트에 새로운 텍스트와 번역이 추가되었습니다:

200만 개 이상의 가사

다양한 언어로 된 노래

번역

모든 언어로 고품질 번역

빠른 검색

몇 초 만에 원하는 텍스트를 찾으세요