Bang Bang - Tiwa Savage

Bang Bang - Tiwa Savage

Альбом
R.E.D
Год
2016
Язык
`영어`
Длительность
258900

아래는 노래 가사입니다. Bang Bang , 아티스트 - Tiwa Savage 번역 포함

노래 가사 " Bang Bang "

번역이 포함된 원본 텍스트

Bang Bang

Tiwa Savage

So i’mma hit it bang bang

Oya bang bang

Open the door to your heart oh

Bang bang, i’mma hit it bang bang

Till you open boy i no go leave oh

Bang bang, oya bang bang

Open the door to your heart oh

Bang bang, i’mma hit it bang bang

Till you open boy i no go leave bang bang

Oh oh oh oh oh oh oh oh oh oh

Open the door to your heart oh bang bang

Oh oh oh oh oh oh oh oh oh oh

Till you open boy i no go leave oh bang bang

Baby give it all to me

Won’t you leave it all with me

Other girs don’t know what to do with your heart oh

Oh baby you know

No where you dey run go

I go protect your heart and i no go let am fall for ground oh

It’s been i’ve been banging baby answer the door

And knocking knocking knocking baby, baby answer the

Door

Bang bang, oya bang bang

Open the door to your heart oh

Bang bang, I’mma hit it bang bang

Till you open boy i no go leave oh

Bang bang, oya bang bang

Open the door to your heart oh

Bang bang, I’mma hit it bang bang

Till you open boy i no go leave bang bang

Oh oh oh oh oh oh oh oh oh oh

Open the door to your heart oh bang bang

Oh oh oh oh oh oh oh oh oh oh

Till you open boy i no go leave oh bang bang

Hello, my baby then then

When we use to love each other remember ten ten

My sweety back then

When i look into your eyes i dey go insane oh

You dey burst my brain oh

We no dey watch Ben ten oh oh

What we know na ojumo jumo baby

Right now girl I’m going crazy

All them girls that am getting lately

No be say eh

I dey pretend say i no dey play eh

But this time girl i wana stay eh

I pray hard cos i wanna cheer eh

Me no care what the people say

Me close my eyes and i wish

That my girl will be knocking on my door

Bang bang, oya bang bang

Open the door to your heart oh

Bang bang, I’mma hit it bang bang

Till you open boy i no go leave oh

Bang bang, oya bang bang

Open the door to your heart oh

Bang bang, I’mma hit it bang bang

Till you open boy i no go leave bang bang

Oh oh oh oh oh oh oh oh oh oh

Open the door to your heart oh bang bang

Oh oh oh oh oh oh oh oh oh oh

Till you open boy i no go leave oh bang bang

Oh yeah eh

Baby open the door, to your heart make i enter

As you dey see me for floor

Omo na beg i dey beg oh eh

Girl I’ll do everything i promise oh ah ahah

So make you tell me baby (baby eh)

I don knock and now my hand dey pain me eh

It’s been long since i’ve been banging

Baby answer the door

And i’ve been knocking knocking knocking

Baby open the door

Bang bang, oya bang bang

Open the door to your heart oh

Bang bang, I’mma hit it bang bang

Till you open boy i no go leave oh

Bang bang, oya bang bang

Open the door to your heart oh

Bang bang, I’mma hit it bang bang

Till you open boy i no go leave bang bang

Oh oh oh oh oh oh oh oh oh oh

Open the door to your heart oh bang bang

Oh oh oh oh oh oh oh oh oh oh

Till you open boy i no go leave oh bang bang

200만 개 이상의 가사

다양한 언어로 된 노래

번역

모든 언어로 고품질 번역

빠른 검색

몇 초 만에 원하는 텍스트를 찾으세요