Tire You - victor ad, Davido

Tire You - victor ad, Davido

Год
2019
Язык
`영어`
Длительность
242880

아래는 노래 가사입니다. Tire You , 아티스트 - victor ad, Davido 번역 포함

노래 가사 " Tire You "

번역이 포함된 원본 텍스트

Tire You

victor ad, Davido

Omo in this life

Have money o

You go suffer

Oh oh oh oh

No no no

Etins Records

It’s Victor AD na na na yeah

It’s Davido

OBO

It’s either I win or I win

I no get excuse for failure

O Lord I want to cash out

I no want to blame my neigbour

It’s either I win or I win

I no get excuse for failure

My brother chop life

Cause when you die, them forget your name o

And as you see am

Make dem update with the convoy

Shey suffer no dey tire you

E no dey tire you

You no dey hustle

You dey settle for less o

Shey suffer no dey tire you

E no dey tire you

Your mate dey graduate

And get double promotion

Shey suffer no dey tire you

E no dey tire you

You no dey work and pray

You want to succeed o

Shey suffer no dey tire you

E no dey tire you

I know say dem go talk say

I don come again

Shey you don buy the Benz now, wetin you gain o?

O Lord I know say dem go say I too dey complain

Or that I wan come update my status again o

Don’t get it twisted, life is beautiful

But the house and the cars is also meaningful

I’m grateful for good times, guy I no be fool

Even you wey dey judge me sef you want it too

O Lord bless me, make I know my real face

Make I know if my headquater correct or if all these na pretense

OBO

Lord I want to know

And as you see am when dem updating the convoy

Say suffer no dey tire you

E no tire you

You no dey hustle

You dey settle for less o

Suffer no dey tire you

E no dey tire you

Your mate dey graduate

And gain double promotion

Suffer no dey tire you

E no dey tire you

You no dey work and pray

You want to succeed o

Suffer no dey tire you

E no dey tire you

Eh

Little boy, you gat work to do

My papa say you gat work to do

As them dey see all the chains and diamonds

Them talk say I don do juju

I no rely on Papa doe

No!

I enter street as Davido

Oh!

Some people say I no go blow

Eh!

say people wan dey with OBO

I say thunder fire poverty

Fire burn my enemies

Water no get enemy

If you wish me well, I go wish you well

I say thunder fire nobody

Me and Otedola go gum body

Water no get enemy

If you wish me well, I go wish you well

Pre-Chorus — Victor AD

It’s either I win or I win

I no get excuse for failure

O Lord I want to cash out

I no want to blame my neigbour

It’s either I win or I win

I no get excuse for failure

My brother chop life

Cause when you die, them forget your name o

And as you see am

Make dem update with the convoy

Say suffer no dey tire you

E no dey tire you

You no dey hustle

You dey settle for less o

Shey suffer no dey tire you

E no dey tire you

Your mate dey graduate

And gain double promotion

Suffer no dey tire you

E no dey tire you

(Oh my God Fiokee)

You no dey work and pray

You want to succeed

Succeed o o o

Tee-Y Mix

E no dey tire you

OBO baddest

Chii

200만 개 이상의 가사

다양한 언어로 된 노래

번역

모든 언어로 고품질 번역

빠른 검색

몇 초 만에 원하는 텍스트를 찾으세요