Grace - WizKid

Grace - WizKid

  • 출시년도: 2021
  • 언어: 영어
  • 지속: 3:23

아래는 노래 가사입니다. Grace , 아티스트 - WizKid 번역 포함

노래 가사 " Grace "

번역이 포함된 원본 텍스트

Grace

WizKid

Say you no believe what my eyes done face

If I got a bad bitch, tell me all is okay

Ah dey, burn my zoot, and I run my race

And I stand, real tall, no matter what man face

So many things that my eyes done face

And I never worry 'bout what the next man say

And I keep it so cool, keep my mind real sane

Tonight

Loose guard, man no fit loose guard, yeah

No dey waste time, brother no time, yeah

Money on my mind, me never waste time, yeah

My mind, my mind, oh my, oh my

This kind hammer no fit lose time

Man I no dey look nobody, feel sey I feel fine yeah

And I stand real tall and I send no one, tonight

Dem nuh fi run my race

Run my race, run my race

Run my, run my race

Steady I dey my lane

I say run my race

Run my race

Run my, run my race

This kind ting weh I see e don tey

Say I got a bad bitch wey wan' go away, yeah

Plenty stress, we fi make man craze

Many, many tings I dey for ghetto, no pay

Say the people dey suffer but dey smile for face

But if Starboy talk, dem say Starboy craze

But I keep it so cool and ah dey run my race

For life

Loose guard, man no fit loose guard, yeah

No dey waste time, brother no time, yeah

Money on my mind, me never waste time, yeah

My mind, my mind, oh my, oh my

This kind hammer no fit lose time

Man I no dey look nobody, feel sey I feel fine yeah

And I stand real tall and I send no one, tonight

Dem nuh fi run my race

Run my race, run my race

Run my, run my race

Steady I dey my lane

I say run my race

Run my race

Run my, run my race

Say na this kind night

Say we want no stress, we dey thank God for our lives

Say na this kind night

Hold on to me, baby no kain here

Say na this kind night

Fill up my cup, let it run over

Say na this kind night

Say we let nobody know

Say we living on the low

Dem nuh fi run my race

Run my race, run my race

Run my, run my race

Steady I dey my lane

I say run my race

Run my race

Run my, run my race

200만 개 이상의 가사

다양한 언어로 된 노래

번역

모든 언어로 고품질 번역

빠른 검색

몇 초 만에 원하는 텍스트를 찾으세요