Link Up - Ycee, Reekado Banks

Link Up - Ycee, Reekado Banks

Год
2017
Язык
`영어`
Длительность
251210

아래는 노래 가사입니다. Link Up , 아티스트 - Ycee, Reekado Banks 번역 포함

노래 가사 " Link Up "

번역이 포함된 원본 텍스트

Link Up

Ycee, Reekado Banks

Tinny entertainment baby

Dzha!

Its your boy YCEE

Rrrrr!

Reeky baby o

Tinny!

Supernatural flexing, bad girl dem wanna link up

Supernatural flexing, bad girl dem wanna link up

I say live life no stressing, bad girl dem wanna link up

To make it into my setting, bad girl you gotta switch up

Badman ja pe pe, Badman ja pe pe

Girl you know say

Badman ja pe pe, Badman ja pe pe

Say girl you know say

You fumble alele, You fumble alele

Say girl you know say

Badman ja pe pe, Badman ja pe pe

Man dem from way back

We be saving money for the maybach

I be out here getting my paper

To all the shawties wey dey form this na payback

Man you could say that

I seen more bars than a jailer

When I ball too much I turn player

Got only fine fine girls on the radar

And its sure

All them girls wey dey think say them no go like me

Omo baby no dey disturb — if you form to much imma hola at your friends like

Baby girl make we link up — its on to the next if you don’t want a nigga like me

No dey disturb, don’t get it twisted na my yarns make your shawty wanna

Supernatural flexing, bad girl dem wanna link up

Supernatural flexing, bad girl dem wanna link up

I say live life no stressing, bad girl dem wanna link up

To make it into my setting, bad girl you gotta switch up

Badman ja pe pe, Badman ja pe pe

Girl you know say

Badman ja pe pe, Badman ja pe pe

Say girl you know say

You fumble alele, You fumble alele

Say girl you know say

Badman ja pe pe, Badman ja pe pe

Now everybody wanna gimme chance

Back then they would never wanna gimme that

And when I drop that sound — dj bring it back

And all the girls wey dey come getty biggy back o

Some dey give love some are hating

I dey put some on awaiting

And the fine girls they wanna date him

When they see a lotta deals that we negotiating now

And its sure

All them girls wey dey think say them no go like me

Omo baby no dey disturb — if you form to much imma hola at your friends like

Baby girl make we link up — its on to the next if you don’t want a nigga like me

No dey disturb, don’t get it twisted na my yarns make your shawty wanna

Supernatural flexing, bad girl dem wanna link up

Supernatural flexing, bad girl dem wanna link up

I say live life no stressing, bad girl dem wanna link up

To make it into my setting, bad girl you gotta switch up

Badman ja pe pe, Badman ja pe pe

Girl you know say

Badman ja pe pe, Badman ja pe pe

Say girl you know say

You fumble alele, You fumble alele

Say girl you know say

Badman ja pe pe, Badman ja pe pe

We getting the money, we drinking some mo oh

And everywhere we go and everywhere we see oh oh yeah

Fuck up the commas and fuck up the club yeah

Drink up life is a movie!

Better believe we steady be getting the moolah

Better believe, ogbeni you better believe yeah

I don’t smile when it comes to my money you better believe me yeah

(Tinny Entertainment baby)

Maga downgrade

As I dey see a lot of guys I’ve never seen another like me

No be mistake

And if you dance my tune

No be play play

I go dey bang all of the girls wey dey on my p

Malor downgrade oh

200만 개 이상의 가사

다양한 언어로 된 노래

번역

모든 언어로 고품질 번역

빠른 검색

몇 초 만에 원하는 텍스트를 찾으세요