Open, Close - Yemi Alade

Open, Close - Yemi Alade

Год
2018
Язык
`영어`
Длительность
184000

아래는 노래 가사입니다. Open, Close , 아티스트 - Yemi Alade 번역 포함

노래 가사 " Open, Close "

번역이 포함된 원본 텍스트

Open, Close

Yemi Alade

Awon slay mamas

Open, close

Boogie down, whine am

Yemi Alade

Egar boi

Monkey go go market, e no go fit to come back o

Choir master wey dey mess for church go smell am

(Pastor go smell am, pastor wife go smell am)

I no dey like to make plenty noise o

I dey cut my coat according to my size

How I wan dey steal maggi from market

When I get the spice

Read Latest Naija Gist Here!

Wan wa mi

Wan wa mi

Wan wa mi ni gboro

Wan le

Wan te mi

Wan wa mi ni gboro

Wan wa mi

Wan wa mi

Wan wa mi ni gboro

Wan le

Wan te mi

I no dey like to blow my trumpet

I no dey like to blow my trumpet

You know say I no dey like to blow

Open, close

Boogie down, whine am

Boogie down, whine am

Boogie down, whine am

Open, close

Everyday for the thief, one day for the owner oh

Monkey dey worku worku, baboon come dey chop am oh

Ebegi please, please don’t kill my vibe

The girl just dey vibe you can feel the vibration

Why you wanna kill my vibe?

If you kill my light, I go switch to generator

Wan wa mi

Wan wa mi

Wan wa mi ni gboro

Wan le

Wan te mi

Wan wa mi ni gboro

Wan wa mi

Wan wa mi

Wan wa mi ni gboro

Wan le

Wan te mi

I no dey like to blow my trumpet

I no dey like to blow my trumpet

You know say I no dey like to blow

Open, close

Boogie down, whine am

200만 개 이상의 가사

다양한 언어로 된 노래

번역

모든 언어로 고품질 번역

빠른 검색

몇 초 만에 원하는 텍스트를 찾으세요