Dance For Me Ft Sandazblack - Duncan Mighty

Dance For Me Ft Sandazblack - Duncan Mighty

Альбом
Fully Loaded
Год
2009
Язык
`영어`
Длительность
256810

아래는 노래 가사입니다. Dance For Me Ft Sandazblack , 아티스트 - Duncan Mighty 번역 포함

노래 가사 " Dance For Me Ft Sandazblack "

번역이 포함된 원본 텍스트

Dance For Me Ft Sandazblack

Duncan Mighty

make you ehhh

make you payapaya

party just dey hala hala

chikalas dem dey woromaya

gbedu no go sara sara

everybody dance ah for me

make you dance ah for me

everybody dance ah for me

form dey

Port Harcourt!

Ghana!

Ive never seen a girl wey fine pass you

every time you pass for road na war

every other girl for that road must bow

you too fine ehh

I must try to make my name paya paya

so anywhere you see Duncan Mighty

tell am say wene meka meka weh

wene o wene o wene o

chai.

chineke me

manu chim o wu eh

wene o wene o wene ohhh

make you payapaya

party just dey hala hala

chikalas dem dey woromaya (manu chim o wu eh)

gbedu no go sara sara

everybody dance ah for me

make you dance ah for me

everybody dance ah for me

form dey form dey

Lagos!

Port Harcourt!

Africa!

mempini mempini mempini da

iwiala weh iwiala weh (akwaaba, Ghana akwaaba)

wene o wene o wene o

200만 개 이상의 가사

다양한 언어로 된 노래

번역

모든 언어로 고품질 번역

빠른 검색

몇 초 만에 원하는 텍스트를 찾으세요