Finish Work - Duncan Mighty

Finish Work - Duncan Mighty

Год
2016
Язык
`영어`
Длительность
207200

아래는 노래 가사입니다. Finish Work , 아티스트 - Duncan Mighty 번역 포함

노래 가사 " Finish Work "

번역이 포함된 원본 텍스트

Finish Work

Duncan Mighty

Finish finish finish work o

Finish finish finish eeeh

where them dey

you said i cant make it in ph (where you dey)

ive toured around the world scatter otu for uk

my pounds na large made

how many wey them dey

so why i no go win them like nyesom wike where them deeeeey

because they use to know you as nwa ogbonye

There is something wey dem no know

Obu chukwunaenye, chukwunaenye ee chukwunaenye oo eh.

My brother na God I dey serve they finish work

Finish finish finish work oo

E yeah yeah

God dey finish work oo (finish finish work o)

Ndi onwuwa (ndi onwuwa)

Ndi asiri (ndi asiri)

Ndi cho cho cho for another man wahala

I do like this you talk I do like that na war let me ask you imarula imarula

ee) akaraka si na iche na iche omerumaya oburunu iheoma ee omerumaya oburunum

ihe oma ma papa were were were

If God put you on top nobody can stop nobody can curse ee

My brother na God I dey serve they finish work

Finish finish finish work oo

E yeah yeah

God dey finish work oo (finish finish work o)

You dey jellof oo (jellof oo) you dey enjoy oo (enjoy oo) but when I enjoy

anyaufugi tuwanununu but when enjoy my own anyagi na bolo bolo aboby nawa

oo (nawa oo) I say nawa oo (nawa oo) nawa oo

Leave me make I drink water, leave me make I drop cup, leave me make I dey on

my lane oo (dey on my lane oo) as you see me so (see me so) I no like okoro abegi

leave me alone (alone oo)

My people na God I dey serve they finish work oo

Finish finish finish work oo

My brother na God I dey serve dey finish work

Finish finish finish work oo

God e good good ee (finish finish finish work o)

My own God is faithful to me (finish finish finish work o)

Yeah yeah yeah yeah yeah o ain

Finish finish finish work o…

200만 개 이상의 가사

다양한 언어로 된 노래

번역

모든 언어로 고품질 번역

빠른 검색

몇 초 만에 원하는 텍스트를 찾으세요