Confirm - Falz feat. Sir Dauda, Falz, Sir Dauda

Confirm - Falz feat. Sir Dauda, Falz, Sir Dauda

Год
2017
Язык
`영어`
Длительность
226720

아래는 노래 가사입니다. Confirm , 아티스트 - Falz feat. Sir Dauda, Falz, Sir Dauda 번역 포함

노래 가사 " Confirm "

번역이 포함된 원본 텍스트

Confirm

Falz feat. Sir Dauda, Falz, Sir Dauda

Nothing wey you wan talk

Nothing wey you fit explain

You no work but you wan chop

You wan score but you no get game

Rise up for me rise up

Wise up better change your plan

More hustle for the righteous

If you don’t know then you better confirm oh

Better confirm oh better confirm oh

Better confirm

You can go with me if you never confirm oh

You never confirm oh you better confirm oh

You better confirm

Ha

Internet gangster

T’is the first chapter

This brother just hammer

He collect from one maga

He’s still Money na him wan dey form swagger

Everyday for the thief one for karma

So you happy when you log into your online haven

And when you’re getting richer of another man’s saving

Stop explaining don’t be lazy no excuse you fit give dem

No be only una wey be victim of the system

No you no be hustler that one no be work sir

You wan carry dofu dofu instead make you hustle double

Hoping you would realise you’re not in a real life

You’re not sharper than a nigga working in pinstripe

Person talk small you left threats in the comment section

You never got attention then you tried to flood the

You don forget say this person get some God protection

Get your ass up before you end up for detention

Nothing wey you wan talk

Nothing wey you fit explain

You no work but you wan chop

You wan score but you no get game

Rise up for me rise up

Wise up better change your plan

More hustle for the righteous

If you don’t know then you better confirm oh

Better confirm oh better confirm oh

Better confirm

You can go with me if you never confirm oh

You never confirm oh you better confirm oh

You better confirm ha ha

No be say I holy pass

No I’m far from that person

Every teaching every sermon

Every life lesson go surely tell you the same thing

My guy this life no be level playing field uhn

Just run your own race

No double cross another man

Everyone no fit get the same speed yeah

Mi lo sope mo re fa ra we Ki lo ma womo Dangote

For the little wey i get baba God nagode

I’m steady grinding because I need to get the pepper

Emi sare sare ti ti ti a te le se mi se je

So sell plantain today tomorrow buy plantation

And fly first class for a nice vacation

Getting anyway will teach you to get the wrong way

Abi they told you Rome was built in one day

Then na scam o better have a plan oh

If you don’t know you better confirm oh

You better confirm

Nothing wey you wan talk

Nothing wey you fit explain

You no work but you wan chop

You wan score but you no get game

Rise up for me rise up

Wise up better change your plan

More hustle for the righteous

If you don’t know then you better confirm oh

Better confirm oh better confirm oh

Better confirm

You can go with me if you never confirm oh

You never confirm oh you better confirm oh

You better confirm

Ahh ahh

200만 개 이상의 가사

다양한 언어로 된 노래

번역

모든 언어로 고품질 번역

빠른 검색

몇 초 만에 원하는 텍스트를 찾으세요