My Money - Falz feat. Terry Apala, Falz, Terry Apala

My Money - Falz feat. Terry Apala, Falz, Terry Apala

Год
2017
Язык
`영어`
Длительность
216140

아래는 노래 가사입니다. My Money , 아티스트 - Falz feat. Terry Apala, Falz, Terry Apala 번역 포함

노래 가사 " My Money "

번역이 포함된 원본 텍스트

My Money

Falz feat. Terry Apala, Falz, Terry Apala

I don’t play with my money

Ahn!

I don’t play with my money

Gimme my money

My friend pay me my money

Ahn… yeah

Iwo fe ma poor kpelu owo ti mo loan eh

Oti telay Shade, o ti gbe Fu Ronke

Person wey dey owe money, oti fe ma show ge

Better tell your girlfriend, g oni gbese lon fe

Telling me rubbish, taking me for novice

You dey wan run think say I no go notice

Brand endorsement, omo no story

If you no get thirty milli, don’t phone me

Babe mi ma need some sugar, wetin I go give my

That two hundred k wey you say make I take na money I go take buy suya

You go still add like two zero

I be yoruba boy but I’m too Igbo

I go pay staff, I go shoot video

Calculate that you go see you are telling me story

Pay me what you owe me

Me I no go holla, no!

we no be hommie

Pay me what you owe me

Gimme my rabba

You dey find Yawa

You go see wahala, no!

we no be hommie

Pay me what you owe me, me, me, me

I don’t play with my money

Ahn!

I don’t play with my money

Gimme my money

My friend pay me my money

(I don’t play with my money)

Don’t tell me rubbish if you no get money

Don’t mess with my talent if you no dey sorry

Tell me something wey eti wan hear

If it’s not making money, it’s not making sense

Twenty million in a month

Ti mu lofe osho, mo se order ogbo teri wa gba

I get many responsibility tin ma face

Omo no be child’s play

Many, many people don price me for

Kobo I no complain but still na hustle

I no want make una pity me

Gbogbo ya kpata le ma fo riko tin ba ti arrive o

Ma fun mi n’sitori

Money wey you owe me, me am nah joking

I’m noh laughing, I’m noh kidding, fun me lowo mi

Shey yu dey whine me shey yu dey whine me gimme

I don’t play with my money

Ahn!

I don’t play with my money

Gimme my money

My friend pay me my money

(I don’t play with my money)

Money I earned with sweat and blood

Money I go rather go spend abroad

If you don’t pay

Please rest assured I will take action, I swear to God

Still same Gee’s wey you hear before say I no dey play with any boy

Knock, knock, knock, don’t get the door

I fit come your house in the early morning

Lies you feeding, so deceiving

Don’t promise, you don’t know the meaning

Hide and seeking and I know you’re dribbling

Stop that Sh__, it’s so demeaning

Dem man know that I’ve been busy

Working in getting more cheese really

Dem man ways is still sneaky

Dem man tryna duldge me

Don’t gimme story

Pay me what you owe me

Me I no go holla, no!

we no be hommie

Pay me what you owe me

Gimme my rabba, you dey yawa

You go see wahala

No!

we no be hommie

Pay me what you owe me, me, me

I don’t play with my money

Ahn!

I don’t play with my money

Gimme my money

My friend pay me my money

200만 개 이상의 가사

다양한 언어로 된 노래

번역

모든 언어로 고품질 번역

빠른 검색

몇 초 만에 원하는 텍스트를 찾으세요