Follow Follow - Falz

Follow Follow - Falz

Год
2019
Язык
`영어`
Длительность
157520

아래는 노래 가사입니다. Follow Follow , 아티스트 - Falz 번역 포함

노래 가사 " Follow Follow "

번역이 포함된 원본 텍스트

Follow Follow

Falz

No brake, no job, no sense

Na joro, jara, joro, joro, joro jo jo jo

Attention!

(Zombie)

Quick march!

Slow march!

(Zombie)

Left turn!

Attention!

(Zombie)

Quick march!

Slow march!

(Zombie)

Left turn!

Attention!

(Zombie)

Quick march!

Slow march!

(Zombie)

Left turn!

Attention!

(Zombie)

Quick march!

Slow march!

(Zombie)

Left turn!

Ah, oh, eeh, eeh

Ah, shakara po alakori

Emi ti mi o lowo la po mi

Follow follow wan kill the boy (boy)

But e just dey go like zombie

OG na God I take beg

Una no go fit to stop my fake flex

My phonetics my complex

Teacher don’t teach me nonsense

Me I want to rock the latest

Shey you no dey feel my swag dey make sense?

I dey tell the boys of how I go take spend

Even when I know account dey red

My mates them dey reason how to make bread

Me I still dey wonder how I go take blend

I go need to talk for matter wey trend

You for see the likes on top my JPEG

No break, no job, no sense

Na joro, jara, joro, joro, joro

Attention!

(Zombie)

Quick march!

(Wey the party)

Slow march!

(Zombie) (Shey o ti pari)

Left turn!

(I don show)

Attention!

(Zombie) (O no no no I must blow blow blow)

Quick march!

Slow march!

(Zombie)

Left turn!

(Drop Comment)

Attention!

(Zombie) (Give me likes)

Quick march!

(Drop comment)

Slow march!

(Zombie) (Anyhow)

Left turn!

(No problem)

Attention!

(Zombie) (Emi ko ni mo ni moto)

Quick march!

Slow march!

(Zombie) (Why're you acting like you don’t know)

Left turn!

Na me and you go dey inside the trouser

I see wetin David buy for Chioma

I need to break my bank to feel among now

Ki emi ati boys na jo ra

Sho ri wedding Banky and Adesua

Sho ti gbo pe Toke ti ra Range Rover

Ye fo ya, I go borrow pose na

I go be the talk of the town, I go take over

I need followers e dey important

They say person dey Lekki wey dey pump yansh

I need HBD, I need congrats

I need mentions I need more

My mates them dey reason how to make bread

Me I still dey wonder how I go take blend

I go need to talk for matter wey trend

You for see the likes on top my JPEG

No break, no job, no sense

Na joro, jara, joro, joro, joro

Attention!

(Zombie)

Quick march!

(Wey the party)

Slow march!

(Zombie) (Shey o ti pari)

Left turn!

(I don show)

Attention!

(Zombie) (O no no no I must blow blow blow)

Quick march!

Slow march!

(Zombie)

Left turn!

(Drop Comment)

Attention!

(Zombie) (Give me likes)

Quick march!

(Drop comment)

Slow march!

(Zombie) (Anyhow)

Left turn!

(No problem)

Attention!

(Zombie) (Emi ko ni mo ni moto)

Quick march!

Slow march!

(Zombie) (Why're you acting like you don’t know)

Left turn!

Attention!

(Zombie)

Quick march!

Slow march!

(Zombie)

Left turn!

Attention!

(Zombie)

Quick march!

Slow march!

(Zombie)

Left turn!

Attention!

(Zombie)

Quick march!

Slow march!

(Zombie)

Left turn!

Attention!

(Zombie)

Quick march!

Slow march!

(Zombie)

Left turn!

No break, no job, no sense

A joro, jara, joro

200만 개 이상의 가사

다양한 언어로 된 노래

번역

모든 언어로 고품질 번역

빠른 검색

몇 초 만에 원하는 텍스트를 찾으세요