Sweet Boy - Falz

Sweet Boy - Falz

Год
2018
Язык
`영어`
Длительность
162320

아래는 노래 가사입니다. Sweet Boy , 아티스트 - Falz 번역 포함

노래 가사 " Sweet Boy "

번역이 포함된 원본 텍스트

Sweet Boy

Falz

Wi-wi-willis gidem

See person pikin see as he fresh

If you see am dey come give am respect

All white agbada check the Rolex

If person think am too much person go vex

See sauce dripping, liquor sipping

Chicks want booking but I get them on looking

See sauce dripping, liquor sipping

Chicks want booking but I get them on looking

Sweet boy, fresh guy, sweet boy, fresh guy

Sweet boy, fresh guy, sweet boy, fresh guy

Look at how am fly in my fresh swag

Look at how I shine with no recipes

Always on time like the first flight

But I make am squeeze high when I check time

Oh boy, on the air gon, pour me water

You know the boy no be your mate, call me brother (Say what?)

Sweet boy association I’m oga, sepe Eyan kan na lo bi omo yi sha

200만 개 이상의 가사

다양한 언어로 된 노래

번역

모든 언어로 고품질 번역

빠른 검색

몇 초 만에 원하는 텍스트를 찾으세요