Jombo. - Kiss daniel

Jombo. - Kiss daniel

Год
2017
Язык
`영어`
Длительность
191110

아래는 노래 가사입니다. Jombo. , 아티스트 - Kiss daniel 번역 포함

노래 가사 " Jombo. "

번역이 포함된 원본 텍스트

Jombo.

Kiss daniel

Amaka oh gbo oh

That am sorry oh

Ineye dike lobi, ogini what happen oh

As I see your sexy face and your big belle

Girl I have to change my ways I tell you yeah

Me myself I dey pray for my daily bread

Ah amaka you carry belle for me how

Me myself I dey pray for my daily bread

Ololufe I no wan run, but then

Your father is violent

Ole mi de’le oh

Jombo jombo jombo

Will you be fine daddy oh

Your mother is black belt

She sabi karate oh

Jombo jombo jombo

Abeg no vex for me oh

Your father is violent

Ole mi de’le oh

Jombo jombo jombo

Will you be fine mami oh

Your mother is black belt

She sabi karate oh

Jombo jombo jombo

I no dey soak no more

Amaka you know oh oh

Pe omo yoruba ni mi oh

If your papa no want us to marry

Jowo malo yo oyun mio

Girl am down for you don’t forget

The love I have for you

Omo no go compare

Me myself I dey pray for my daily bread

If baby broke up as long as you love me girl I dey here

Me myself I dey pray for my daily bread

Ololufe I no wan run, but then

Your father is violent

Ole mi de’le oh

Jombo jombo jombo

Will you be fine daddy oh

Your mother is black belt

She sabi karate oh

Jombo jombo jombo

Abeg no vex for me oh

Your father is violent

Ole mi de’le oh

Jombo jombo jombo

Will you be fine mami oh

Your mother is black belt

She sabi karate oh

Jombo jombo jombo

I no dey soak no more

200만 개 이상의 가사

다양한 언어로 된 노래

번역

모든 언어로 고품질 번역

빠른 검색

몇 초 만에 원하는 텍스트를 찾으세요