African Problems - Seun Kuti

African Problems - Seun Kuti

  • 출시년도: 2008
  • 언어: 영어
  • 지속: 4:10

아래는 노래 가사입니다. African Problems , 아티스트 - Seun Kuti 번역 포함

노래 가사 " African Problems "

번역이 포함된 원본 텍스트

African Problems

Seun Kuti

But I must talk am

I go dey sing am

I go dey shout am

Make dem dey hear am

I go dey sing am

I go dey talk am

I must shout am

Make dem dey hear am

I must try to teach the people a new mentality

Make dem appreciate Africa’s superiority

Make dem know say no be so things suppose to be

Na leader dey put us for this mediocrity

Take away our peace our liberty

Leave us to leave in endless pain and poverty

We no understand this their government policy

We dey sell us into second slavery

Make you help me ask them brother

Why we no get food chop

Make you help me ask them sister

Why we no get houses to stay

Salute my brother wey dey die

Die for the future of Africa

Salute my brother wey dey fight

Fight for the future of Africa

Unless we start to (Thinky thinky)

Think of tomorrow (Thinky thinky)

Fight for the future (Fighty fighty)

Them won sell us away (Think thinky,

thinky thinky, fighty fighty, fighty, fighty)

Them won sell us away (Think thinky,

thinky thinky, fighty fighty, fighty, fighty)

I must try to teach the people a new mentality

Make dem appreciate Africa’s superiority

Make dem know say no be so things suppose to be

Na leader dey put us for this mediocrity

Take away our peace our liberty

Leave us to leave in endless pain and poverty

We no understand this their government policy

We dey sell us into second slavery

아티스트의 다른 노래:

2

Ghetto Remix

Shank feat. Seun Kuti, KaySwitch, Vector and Davido, Shank, Davido • 2015

3

Stress Free

D'Banj, Seun Kuti, Egypt 80 • 2021

5

Black Woman

Seun Kuti, Egypt 80 • 2016

6

Ghetto

Shank feat. Seun Kuti, Vector, Kswitch and Davido, Shank, Davido • 2015

8

IMF

Seun Kuti, Egypt 80 • 2014

사이트에 새로운 텍스트와 번역이 추가되었습니다:

200만 개 이상의 가사

다양한 언어로 된 노래

번역

모든 언어로 고품질 번역

빠른 검색

몇 초 만에 원하는 텍스트를 찾으세요