Angelina - Simi

Angelina - Simi

  • 출시년도: 2017
  • 언어: 영어
  • 지속: 3:26

아래는 노래 가사입니다. Angelina , 아티스트 - Simi 번역 포함

노래 가사 " Angelina "

번역이 포함된 원본 텍스트

Angelina

Simi

Oh no;

oh no, oh no

Where you dey since yesterday eh eh?

I find you go Angelina place

She say you dey with another babe

I see say you don start again

You carry one girl, I lerrit go (oh oh oh ohhh)

You carry two girl, I say okay

You want dey carry am go;

no be so

I’m gonna have to let you go

Cos' I don’t want another Angelina

I remember you with Angelina

Wetin my eye see with Angelina

I no want see am again

Oh no;

I no want another Angelina

You do me strong thing with Angelina

Wetin my eye see with Angelina

I no want see am again

Oh no;

oh no, oh no

Oh no, oh no

Who be that wey dey call your phone?

You think say me I no know oh

You save her number as Panel Beater

Ah, when I know say na Carolina (Carolina)

You carry one girl, I lerrit go (oh oh oh ohhh)

You carry two girl, I say okay

You want dey carry am go;

no be so

I’m gonna have to let you go

Cos' I don’t want another Angelina

I remember you with Angelina

Wetin my eye see with Angelina

I no want see am again

Oh no;

I no want another Angelina

You do me strong thing with Angelina

Wetin my eye see with Angelina

I no want see am again

Oh no;

oh no oh, no no no no no no no no

Can you hear me?

Oh no, no oh oh, no no no no

Eh aih;

if you say you want follow all the babes for the area

(Ah ah ah ahhhh)

Make you follow them, I don’t care (oh)

No be me oh you go kill oh

So, I really got to let you go

Cos' I don’t want another Angelina

I remember you with Angelina

Wetin my eye see with Angelina

I no want see am again

Oh no;

I no want another Angelina

You do me strong thing with Angelina

Wetin my eye see with Angelina

I no want see am again

Na your fault oh, why you mess around- Angelina

I don’t know how you let me down- Angelina

Oya, carry your wahala go oh- Angelina

I no want see am again

I don try, no be small thing oh- Angelina

Angelina, you can have him oh- Angelina

Wetin you do me with Angelina

I no want see am again

Oh no oh;

oh no, oh no

Oh no ohh

아티스트의 다른 노래:

1

Know You

Ladipoe, Simi • 2020

2

Sáré

Simi • 2022

8

So Rire

legendury beatz, Simi • 2017

10

TRIGGERED

Simi, Wurld • 2020

11

Promise

Adekunle Gold and Simi, adekunle gold, Simi • 2019

12

Halleluya

Johnny Drille, Simi • 2018

13

So Fly

Simi • 2012

14

For Sure

BOJ feat. Simi, Boj, Simi • 2017

15

Outta My Head

Simi, Praiz • 2017

18

Duduke

Simi, Taylor Gasy • 2020

19

Uncle Suru

Jon Ogah, adekunle gold, Simi • 2017

20

AYO

Simi • 2021

사이트에 새로운 텍스트와 번역이 추가되었습니다:

200만 개 이상의 가사

다양한 언어로 된 노래

번역

모든 언어로 고품질 번역

빠른 검색

몇 초 만에 원하는 텍스트를 찾으세요