Small Ting - Simi

Small Ting - Simi

  • 출시년도: 2019
  • 언어: 영어
  • 지속: 2:06

아래는 노래 가사입니다. Small Ting , 아티스트 - Simi 번역 포함

노래 가사 " Small Ting "

번역이 포함된 원본 텍스트

Small Ting

Simi

Small blocking dem talk say na vex o

Small date you be asking for sex o

Small slap and dey talk say na fight

Small swagger, dey talk say na cry

Small kiss you say what are we now, we are nothing but pencil see now

Small play you say baby it’s over and this one say him loyal

And naso small thing, dey become long thing

I’m telling you something, you never see nothing

Naso small thing dem dey strong oh

Small thing dem dey long o

But it’s alright, it’s alright, small girl big God o

Naso small thing dem dey strong o

If dem wan talk make them talk oh

But it’s alright, girl it’s alright, small girl big God o

Small ginger wan ni pe mu bee gan

Small singer wey dey break e record

Small question dem talk say you jealous, tell me who Precious

Small fresh wey you fresh

Small doe whe you get

Small sense whe you set oh, see as dem dey vex out

And naso small thing, dey become long thing

I’m telling you something, you never see nothing

Naso small thing dem dey strong oh

Small thing dem dey long o

But it’s alright, it’s alright, small girl big God o

Naso small thing dem dey strong o

If dem wan talk make them talk oh

But it’s alright, girl it’s alright, small girl big God o

아티스트의 다른 노래:

1

Know You

Ladipoe, Simi • 2020

2

Sáré

Simi • 2022

8

So Rire

legendury beatz, Simi • 2017

10

TRIGGERED

Simi, Wurld • 2020

11

Promise

Adekunle Gold and Simi, adekunle gold, Simi • 2019

12

Halleluya

Johnny Drille, Simi • 2018

13

So Fly

Simi • 2012

14

For Sure

BOJ feat. Simi, Boj, Simi • 2017

15

Outta My Head

Simi, Praiz • 2017

18

Duduke

Simi, Taylor Gasy • 2020

19

Uncle Suru

Jon Ogah, adekunle gold, Simi • 2017

20

AYO

Simi • 2021

사이트에 새로운 텍스트와 번역이 추가되었습니다:

200만 개 이상의 가사

다양한 언어로 된 노래

번역

모든 언어로 고품질 번역

빠른 검색

몇 초 만에 원하는 텍스트를 찾으세요